Say So

DAMINI EBUNOLUWA OGULU, ERIC ISAAC UTERE, DAMINI OGULU, ERIC ISSAC UTERE, PIRIYE ISOKRARI

Its Lyric call the paramedic

Thunder fire bout the country now
Everybody say dey want me now
Even your guards want to hunt me down
Cos I'm very very very big now hmm
I'm in VIP
You're biting your tongue trying to sing like me
But anybody that invite me I'm gonna be rocking anything I see
Cos this one no be party na rave
You have every right to misbehave
You fit behave the way you like to behave
If anybody ask you tell them say

Na Burna boy wey say so
We fit come together like Lego
Migrate to gyrate o
Make we do the new dance wey dey reign o
Say Burna boy wey say so
We fit come together like Lego
Migrate to gyrate
O we no send the people wey dey rate o

l don't send una message If you no believe me
You can ask Levine or you can ask Quido Bakas o
If you believe dem
You can ask Ese hmm or you can ask Ogado
Or you can ask my brethren Dambo
And they will confirm this information about the trials and tribulations
We are to go through daily
So in this party I'm going crazy hmm oh Lord
So everybody put your hands up
And if you dey sitting down stand up

l say na Burna boy wey say so
We fit come together like Lego
Migrate to gyrate o
Make we do the new dance wey dey reign o
Say Burna boy wey say so
We fit come together like Lego
Migrate to gyrate
O we no send the people wey dey rate o

So baby ma lo se j'aiye mi
Baby jisoro
Baby beer and die the Hennessey
Sayo ba sayo
So baby ma lo se j'aiye mi
Baby jisoro
Baby beer and die the Hennessey
Sayo ba sayo

We're getting naughty in this place
Girl dem a want to rub the body in this place
I'm a like the way the girl wears a all the paint
So me and her never separate

l say na Burna boy wey say so
We fit come together like Lego
Migrate to gyrate o
Make we do the new dance wey dey reign o
Say Burna boy wey say so
We fit come together like Lego
Migrate to gyrate o
Make we do the new dance wey dey reign o

l say na Burna boy wey say so
We fit come together like Lego
Migrate to gyrate o
Make we do the new dance wey dey reign o
Say Burna boy wey say so
We fit come together like Lego
Migrate to gyrate
O we no send the people wey dey rate o

So baby ma lo se j'aiye mi
Baby jisoro
Baby beer and die the Hennessey
Sayo ba sayo
So baby ma lo se j'aiye mi
Baby jisoro
Baby beer and die the Hennessey
Sayo ba sayo

So baby ma lo se j'aiye mi
Baby jisoro
Baby beer and die the Hennessey
Sayo ba sayo
So baby ma lo se j'aiye mi
Baby jisoro
Baby beer and die the Hennessey
Sayo ba sayo

Curiosidades sobre a música Say So de Burna Boy

Quando a música “Say So” foi lançada por Burna Boy?
A música Say So foi lançada em 2013, no álbum “L.I.F.E”.
De quem é a composição da música “Say So” de Burna Boy?
A música “Say So” de Burna Boy foi composta por DAMINI EBUNOLUWA OGULU, ERIC ISAAC UTERE, DAMINI OGULU, ERIC ISSAC UTERE, PIRIYE ISOKRARI.

Músicas mais populares de Burna Boy

Outros artistas de R&B