All of Us
(Kukuruku)
(Kuk dah tin)
Instagram, Instagram
Pressure getting wesser na we start am
Range Rover, your babe buy na we dash am
She dey claim CEO, make we no cast am
Who pop am it's improper
Ace wey we never pay for na who pop am
We don perch for yhemolee section for club
Snap the bill like say na we sort am
See money pass money
I get money wey pass jazz money
And if you don't gerrit o jasi noni
Forget abarrit o jasi noni
See, I'm not really here to make fun of nobody
But the funds dey die
We no get wetin we talk say we get
But to press their neck on IG
Celebrity lifestyle sef
All of us just dey lie
All of us just dey lie
All of us just dey lie
This celebrity lifestyle sef
All of us just dey lie
All of us just dey lie
All of us just dey lie
See a whole big boy
A whole baddie celebrity but
Any time we wan pose we go borrow
Any time we wan pose we go borrow
See I hold bitcoin
If I shine three-two na gold you go see
Any time we wan pose we go borrow
Any time we wan pose we go borrow
OG before IG don go sign up for IG eventually
I tell you say your mind no go touch ground if you buy Ferrari
No petrol to start engine
But who you dey lie for? Who you dey finger?
You dey vex you dey call boys you dey ginger
When me and you know say you no get the liver
Abi you think say aya mi n ja (fuck outta here)
See money pass money
I get money wey pass jazz money
And if you don't gerrit o jasi noni
Forget abarrit o jasi noni
See I'm not really here to make fun of nobody
But the funds dey die
We no get wetin we talk say we get
But to press their neck on IG
Celebrity lifestyle sef
All of us just dey lie
All of us just dey lie
All of us just dey lie
This celebrity lifestyle sef
All of us just dey lie
All of us just dey lie
All of us just dey lie
See a whole big boy
A whole baddie celebrity but
Any time we wan pose we go borrow
Any time we wan pose we go borrow
See I hold bitcoin
If I shine three-two na gold you go see
Any time we wan pose we go borrow
Any time we wan pose we go borrow