Feelings

Roland Ugwueze

I've been lost in my feelings
What's a house with no ceiling
So dark for no reason
Dark heart no feelings
I've been lost in my feelings
What's a house with no ceiling
So dark for no reason
Dark heart no feelings
Baby
Take it
Easy
If you break my heart I go call the police yeah
Make me so damn thirsty
This your sexy body e dey drive me crazy yeah
I've been searching for those feelings
Wey go make me go crazy
Wey go make me go gaga like Lady and Larry
Call up the uber make hin pick us from the yard
Open up her door make she sit down for the back
Kiss me for the back she no care if na uber
Uber guy look us I sey which kain thing be that
Shey you no go drive oga stop for cinema
Open up her door make she step down from the car
Waka for my front make I look this your backa
Fine pretty girl na you go be my woman
I've been lost in my feelings
What's a house with no ceiling
So dark for no reason
Dark heart no feelings
I've been lost in my feelings
What's a house with no ceiling
So dark for no reason
Dark heart no feelings
I've been searching for those feelings
I've been running round the building
Heartbeat pacing through the ceiling
Tryna get me girlie come save me

Músicas mais populares de Roland

Outros artistas de House music