I No Sure
I no sure say I go miss you
I no sure say I go care
I no sure say one day I go wake up
To wonder why you are not here
I no sure say I go cry
Not even once drop go commot from my eyes
So I know he is boo
I no sure say I go know say you go
I no sure say when I kiss you
I don't even close my eyes
I know say my body no go answer
When you give me those your bedroom eyes
Don't even try to bow down
Cos my emotions can lie
So my baby boo I no sure say I go know say you go
Se you see this feeling na bcos of you
All the bad wey you do me
E don dey come back to you
That is why e no go pain me
If you decide to leave
So my baby boo I no sure say I go know sey you go
You see this feeling na bcos of you
All the bad wey you do me
E don dey come back to you
That is why e no go pain me
When I'm sure you decide to leave
Oh my baby boo I no sure say I go know say you go
Ooooh my baby boo I no sure say I go know say you go