Love You Well

Omawumi Boma Megbele, Yussy Beats, Bosah Charles ifeanyi, Yemi Alade

Make I vibe with my guitar
Make I vibe with my guitar
Make I vibe with my guitar oo ahn

Make I vibe with my guitar
Make I vibe with my guitar
Make I vibe with my guitar

I say before, before no be love I dey reason

Tell me why I go reason

Say na your love wey go free me

Baby I can’t believe it o

All the winchy winchy wey dey try to defeat it

I dey tell them they can't believe it

It’s finally my season

And I just cannot resist o

I no beg for gold I no beg for money

It’s your love that I’m wanting

Your true love and affection

I no beg for gold I no beg for nothing

This love I can’t deny it’s true

Cos baby I’m in love with you

So I say my baby

Your body na him I wan kolobi

Bad belle dem dey jealousy

But omo no time for notice me o

So I say my baby

Your body na him I wan kolobi

Bad belle dem dey jealousy

But omo no time for notice me o

Ahhh welluu, welluu, welluu

Love you welluu, welluu, welluu

No matter the weather baby

I go dey love you wellu oooh ahh

Welluu, welluu, welluu

Love you welluu, welluu, welluu

No matter the weather baby ahh

Wellu, wellu, wellu

You dey sweet my belly yeah

Wellu, wellu, wellu

You dey burst my medu eh eh

Na who say we no fit to make am (shege)

God punish devil na liar (waka)

Fire pass mountain of fire (fire)

We getting better together

Forever u and me

Boy your love's enough for me

Obukwa love m g'eri

Well of course m g'eri ya

Like a tangerine

Boy your love’s enough for me

Your body I won kolombi

Your body I wan kolombi o ehhhh

Welluu, welluu, welluu

Love you welluu, welluu, welluu

No matter the weather baby

I go dey love you wellu oooh ahh

Welluu, welluu, welluu

Love you welluu, welluu, welluu

No matter the weather baby ahh

Welluu, welluu, welluu

Love you welluu, welluu, welluu

No matter the weather baby

I go dey love you wellu oooh ahh

Welluu, welluu, welluu

Love you welluu, welluu, welluu

No matter the weather baby ahh

Make I vibe with my guitar
Make I vibe with my guitar
Make I vibe with my guitar oo ahn

Make I vibe with my guitar
Make I vibe with my guitar
Make I vibe with my guitar

Músicas mais populares de Omawumi

Outros artistas de Middle of the Road (MOR)