Ekaette

AUGUSTINE MILES KELECHI, IYANYA ONOYOM MBUK

Ekaette love to dance
Baga hmm
Mmmm zaga
Baga hmmm
Ekaette love to dance
She a baga
Gospel on the beats and Tekno
It's Iyanya

I follow her to Calabar
Down to Ogoja
Say she score like kaka
Dribble like Okocha
All the girls dem me yobo
She Lionel Messi
Bad girl she dey dribble
No dey show no mercy

Ekaette love to dance
Hmmm dance dance dance dance
She say make I give am chance
She want to want to
Follow me wait o wait o

Lord have mercy
Girl wey dey dribble pass Messi
She know what to do absolutely
She kills me with her beauty
Me like the way she no waste time (Waste time)
The way she pass me the waistline (Waistline)
Cause she know say me on time (On time)
Online
She consign

Give it to me oya
Oh my God oya
One touch oya (Ekaette oh)
Ekaette love to dance
Put a badman a chance
The other men dem wan chance wan chance
Ekaette love to dance
Like a this like a that (Dance)
She say make I give am chance
Call me Scooby Doo
And I dey move it

Call me a militant
Call me a soldier
As you see me, me no bother
Tekno Gospel and Iyanya
E don dey sweet moving further
Just to go down low low low
Low low low low low low

Ekaette love to dance (Etighi)
Ekaette love to dance (Do the Azonto)
Ekaette love to dance Alanta (Alanta)
The dance she don't know oh
But she like am
Ekaette love Iyanya (Kukere kukere kukere)
She love D'banj (Oliver Twist)
Ekaette love P-Square (You must to chop my money)
She like Davido (Ma dami duro)
She like Wizkid (Ah na na na na holla at your boy)
Even Naeto C (Omo I bad o)
W4 (Like father like son)
Mr Rayce (Baby go baby baby go)
2Baba (Ihe neme ebelebe nya ro)
Tillaman (Ade abe ni koma roll)
It’s Iyanya

Girl I promise if you test me
You will love me
Love me still end of time
It's Iyanya
Triple MG pon this

Curiosidades sobre a música Ekaette de Iyanya

Quando a música “Ekaette” foi lançada por Iyanya?
A música Ekaette foi lançada em 2013, no álbum “Desire”.
De quem é a composição da música “Ekaette” de Iyanya?
A música “Ekaette” de Iyanya foi composta por AUGUSTINE MILES KELECHI, IYANYA ONOYOM MBUK.

Músicas mais populares de Iyanya

Outros artistas de Afrobeats