Love and Trust

Iyanya, Joeboy

Mad ohh
Original

I let bygones be bygones
'Cause I no wan use my gun
I thought you were the right one
Oh well I guess I was wrong
You dey always give me stories
But na you wey I dey high like kpoli
And everybody told me
I go dey form agidi eh

Strong head e no good oh
Na only ke dey feel my pain right now
I thought you were here to stay
Had it been I know
Strong head e no good oh
Na only me dey feel my pain right now
I thought you were here to stay (stay)

Na love I love
Na trust I trust
(Na lovе I love, na trust I trust, na love I love)
Na lovе I love
Na trust I trust oh
Na love I love oh
Na trust I trust oh
Na love I love
Na trust I trust
But e land me for canal
Do my head like say photo
Na from clap wey dance dey start

Na love I love
Na trust I trust
But e land me for canal
Do my head like say photo
Na from clap wey dance dey start

Wetin I no do for you
Cut off all my girls for you
Got me feeling like fool, I’m confused, is this you?
Wetin I go do for you
Sha bi di bi di du
Sha da da da da da da da
Oh da da da

Strong head e no good oh
Na only ke dey feel my pain right now
I thought you were here to stay
Had it been I know
Strong head e no good oh
Na only me dey feel my pain right now
I thought you were here to stay (stay)

Na love I love
Na trust I trust
(Na love I love, na trust I trust, na love I love)
Na love I love
Na trust I trust oh
Na love I love oh
Na trust I trust oh

Curiosidades sobre a música Love and Trust de Iyanya

Quando a música “Love and Trust” foi lançada por Iyanya?
A música Love and Trust foi lançada em 2023, no álbum “Love & Trust”.
De quem é a composição da música “Love and Trust” de Iyanya?
A música “Love and Trust” de Iyanya foi composta por Iyanya, Joeboy.

Músicas mais populares de Iyanya

Outros artistas de Afrobeats