Anytime

Timothy Adams

UnderG on the beat
Anytime I open mouth, I dey always speak the truth
How I want take dey righteous, for this world wey no good
I don see so many things, till my eyes turn blue

Even money sef fit make a wise man behave like a fool
Now I don high, Or make i jump inside a Kendrick swimming pool
Na my homie cook this beat, but I go slay am for the boot
I be OG for the game, call me legend in the hood

E don tey wey i dey rap, now make i take you back to school
Them hear my flows, say na the return of Makaveli
I dey all over your telly, take you on a ride like Nelly
Dey in love with my girl, we be like Nelly and Kelly

The next time, you go dey see us on a trip to Miami now
Na so e be, I dey grind ever since
No dey ask wetin be this, this na my time wey you the see
Close your mouth and make you listen when I speak

I was born in nine ja, but I dey ball for overseas now
Yeah, Na so

Curiosidades sobre a música Anytime de Big Money

De quem é a composição da música “Anytime” de Big Money?
A música “Anytime” de Big Money foi composta por Timothy Adams.

Músicas mais populares de Big Money

Outros artistas de Pop rock