Man [Cover]

Young Doe

Ummmmm eeee ummmm oooo ummmmm oooooo aaaaaa haaaaa
Olamirichie lomo yen en
Lomo yen en ( 3x)
Eha haha eha haha ha
DOE malomo yen lomoyen en
Man means morning, afternoon also mean night
Nah the reason why me I con dey hustle hard, many bills on me many bills on me many things running in my head me tell nobody Aaaa
Man means morning, afternoon also mean night
Nah the reason why me I con dey hustle hard, many bills on me many bills on me many things running in my head me tell nobody.
Ain't gat time for love me I don't even get the time, only thing wey dey baffle me ajeh nah just this raba Aaa mama expecting, papa expecting hoping pe Omo mhi to maade to drop this money........
Wonni sheyountoshe
Shey ountoshe shomo
Shomo huhuhuhu
Shey ountoshe shey ountoshe shomo
Shomo un un

Just a young guy
That want his music worldwide
Make the world fit to hear miii
many things me I don try
When I go fit smile
For the time's me I don cry
Wetin maami go chop
Jah don't let me fail in this life
Reason why am down me I don't know
Shey you dey go astray make I follow
Hustle gat me leading Soo low no show but still I dey hustle
No body come really dey for me
We are all looking for money
Baby go text maami go call me
Jah bless me gat many bills on me
Till the end I still dey hustle
Many things going through me
Hoping jah could bless my struggle
Too hard how am living
Internet bursting my head anytime that I log in
Am I the only one going through this
Life can be soft I pictured it but not knowing how the picture is

Wonni sheyountoshe
Shey ountoshe shomo
Shomo ummm ummm
Shey ountoshe shey ountoshe shomo
Shomo un un

Músicas mais populares de Young Doe

Outros artistas de