Intro

My people una well done o
Welcome to another special edition of we Don Catch'am
You know how we dey do am for this programme
If you dey suspect say your man or your woman dey play ball outside
This is the programme to come
For today edition
One special woman fine girl fine anyhow
Dey suspect say her man dey chop ogbono outside
The man like Egusi soup
Instead of am to choose egusi or ogbono
Eh dey mix the two together
As a matter of fact e be like say this man dey mix 3 different type of soup together
So na today we go know say eye wey dey cry dey see road
Come with me make we go bust am

Curiosidades sobre a música Intro de Yemi Alade

Quando a música “Intro” foi lançada por Yemi Alade?
A música Intro foi lançada em 2014, no álbum “King of Queens”.

Músicas mais populares de Yemi Alade

Outros artistas de Contemporary R&B