Monica

Anthony Okolo

Monica you go kill person
Y'Not
Girl you go kill person

Oriki ton oriki ton oriki ton ton ton "oriki ton ton ton"
You make i turn make i turn make i turn turn turn "make i take a U-Turn turn"
E no be money be the P Obidi pon pon pon "obidi pon bidi pon pon pon"
No dulling tonight o we go spend the money o "odi don don don"
Monica - Sweet Monica o "por kiri por"
You for whine for the nigga o "por por por"
Our love be sweeter than Edikainkong and Semovita "por por"
Monica Monica Monica o
Monica fine pass Monalisa o
Monica set pass Veronica o
Omalicha nwa i for kiss am o MUAH

Hello "hello o... hello o"
Girl your body na ten over ten o "ten over ten o - Ayayaya"
Bend low bend low bend low "bend low"
No be kiss and tell o "tell o"
You fit ask your sisters - dem know, dem know sey "you dey burst my brain with your..."
Big butt wey dey for nicca o "nicca o"
Kai walai e pass Anita own "Anita own"
Mamacita Senorita "eh ehn"
I no go fit leave Monica "no no no"
Original not made in China o "China o"
We go Dubai go buy designer o "designer o"
We no be Samson and Delilah o
But if your baby fine my baby finer o

Oriki ton oriki ton oriki ton ton ton "oriki ton ton ton"
You make i turn make i turn make i turn turn turn "make i take a U-Turn turn"
E no be money be the P Obidi pon pon pon "obidi pon bidi pon pon pon"
No dulling tonight o we go spend the money o "odi don don don"
Monica - Sweet Monica o "por kiri por"
You for whine for the nigga o "por por por"
Our love be sweeter than Edikainkong and Semovita "por por"
Monica Monica Monica o
Monica fine pass Monalisa o
Monica set pass Veronica o
Omalicha nwa i for kiss am o MUAH

Hello baby my yarinya
Swear to God you look familiar
What's your name o mamamiya
Girl you sexy pass a chandelier
The way you look into my eyes o "eyes o"
Make my temperature dey rise o "rise o"
This kind love no compromise o
E sweet pass o
Ofada rice o "eh ehn"
Ofe nsala... Million Dollar... Lagos to Kampala "wait... help me call Monica o"

Sweet Monica o "por kiri por"
You for whine for the nigga o "por por por"
Our love be sweeter than Edikainkong and Semovita "por por"
Monica Monica Monica o
Monica fine pass Monalisa o
Monica set pass Veronica o
Omalicha nwa i for kiss am o MUAH

M-O-N-I-C-A
Me i like that kind thing eh
I no like back biting but i like that thing wey dey bite my thing eh
M-O-N-I-C-A
Me i no like fighting eh
But i go fight Mike Tyson for your loving i be strong and mighty eh

Curiosidades sobre a música Monica de Why Not

De quem é a composição da música “Monica” de Why Not?
A música “Monica” de Why Not foi composta por Anthony Okolo.

Músicas mais populares de Why Not

Outros artistas de Middle of the Road (MOR)