Oshey

Ayobami Oyediran

Gbemidebe
Una know say i no dey shako
I no dey demo
Dem say me i too dey **** up
Badman chill
Me i just dey lock up
But una know say i no dey demo
Emi kan ma fema nawor
Kawon temi dema gazor
Because emi gan ti jelor
Oshey
Henessy woleh
Dom perignon rosey
Jekeruku woleh
Oshey
Henessy woleh
Dom perignon rosey
Jekeruku woleh
Una know say i no dey shako
I no dey demo
Dem say me i too dey *** up
Badman chill
Me i just dey lock up
But una know say i no dey demo
Emi kan ma fema nawor
Kawon temi dema gazor
Because emi gan ti jelor
Cause i be that best
I dey come first
Emi lor mo tan sor
But you cant tell
Bobo no go to rush
No go fly fence
Because life na turn by turn
You go gas rest
Omo matter yen long
You can ask mom
Everything i do
I dey put am on God
Ominipotent na you be my caution
Steady on the grind
Do this for the culture
Oshey
Henessy woleh
Dom perignon rosey
Jekeruku woleh
Oshey
Henessy woleh
Dom perignon rosey
Jekeruku woleh
Its that time again
Say is been a while i dey
But i came in with a new name
But if you step my toes i ****
I go just dey look ajeh
Na me know watin i face
Nobody fit stop my race

Curiosidades sobre a música Oshey de Wave

De quem é a composição da música “Oshey” de Wave?
A música “Oshey” de Wave foi composta por Ayobami Oyediran.

Músicas mais populares de Wave

Outros artistas de MPB