DIRTY LOVE

Awgu Cosmas

Why Why
Ahaannn
Ahhnnnn
I chop love wey bitter
i don lose my taste
I chop your ogbonno
e don draw my pace
e don draw, e don draw
You call me sey i be culprit
You hold me like i be convict
I call lawyer and i still lose my case

Why you gon do me why you gon treat me like sey man no relevant
Why you come play me why you come stain me
Why you come show me dirty love
man's been on the road
i've been seeking your love
I've been knocking on your door
i've been seeking your love oh ohh

Shey you gon do me like this
If i no get you go hold my jeans
You let a man sit on my sit
You see sey me i no dey shine my teeth again
I do you like queen elizabeth
How many times i go make attempt
You do me wrong i nor retaliate
What do you feel now?
Actor wey dey date villain
You do me one i nuh fii have
Tell me what you want philomena
What do you feel now?
Actor wey dey date villain
Tell me what you want phina
Tell me what is wrong philomena

Why you go do me
why you gon treat me like sey man no relevant
Why you come play me why you come stain me
Why you show me dirty love
Man's been on the road
And i've seeking your love
I've been knocking on your door
I've seeking your love oh ohhh

Man no relevant
You don show me dirty love

Músicas mais populares de Wally

Outros artistas de Alternative hip hop