Plantain Boy

Timaya

Men I dont owe anybody anything men
I want to leave my life the way I can
I no come Lagos to count bridge
You see my life now hun

Dem know me wella
Everybody know me as Mr Timaya
When I be common plantain seller
God don change my name to Timaya
Oh why I dey for choir
Back in the days for Mountain of Fire
Now so I just dey halla
God don answer my mama prayer oh why
Bi o gbumadu gbumadu
Dis boy na dakwala dakwala ehh
Everybody just dey feel me
Coast to coast dem know my name Chineke me

You ride okada
E no mean say you no go driver Hummer
Even if you sell pure water
E no mean say your life dey for gutter

But I am still dat plantain boy
Na me be the pikin wen dey give im mama joy
Many people see me as a useless boy
But thank God today I'm a very big boy
I'm not just a big boy
I'm a very big boy
I'm a very rich boy
Ehy my God you don lift me high ohhhhh

Ehhhhhhhh
From nobody
God you make me me a somebody
Oh my Lord I'm so happy
For everything you do for me
I dey on my owe che
Jehovah just bless me
Every body just dey reach your face
Cos I no know why people too dey jealous ehy
Modupe lo wo yi ore to se funmi
Modupe lo wo yi ore to se funmi
You cannot stop us
I coming with the name of Jesus
Now sell I dey sell plantain
Every Saturday
Me and my mama we dey sell plantain oh
My mama plantain everybody everybody

I am still dat plantain boy
Na me be the pikin wen dey give im mama joy
Many people see me as a useless boy
But thank God today I'm a very big boy
I'm not just a big boy
I'm a very rich boy
I'm a very rich boy
Ehy my God you don lift me high ohhhh

Thank God say
A lot a lot of people dem want make l fall
Every nite and day dem wan see me fall
But Jehova Nisee don make me tall
All fingers are not equal
People dem plan na to see me fall
Every time them want make l go under
Chai Jehovah don make me proper
I go just dey make am to the wine this

lwanawine dem no like somebody wen dey grow
If dem see say you dey make am
Dem go want to make you slow
Ohhh you cannot stop me ehh
Jehovah dey by my side
You cannot stop me ehh
Jehovah dey by my side ehhh
Everybody everybody just say ahhh

Plantain seller
Eh l swear all of dem know me wella
Eh everybody I'm a plantain seller
Even youth everybody dem know me wella
Your mama dem know me wella
Your papa dem know me wella
Mama and papa dem know me wella
Wella wella dem know me wella
See I'm still that plantain seller
Eh l swear dem know me wella
Ehh everybody I am a plantain seller

Even everybody dem know me wella
Your mama dem know me wella
Your papa dem know me wella
Mama and papa dem know me wella
Wella wella dem know me wella

See I am still that plantain boy
Na me be the pikin wen dey give im mama joy
Many people see me as a useless boy
But thank God today I'm a very big boy
I'm not just a big boy
I'm a very big boy
I'm a very rich boy
Ehy my God you don lift me high ohhhhhh

Oh oh Ayiba ehhy
Thank you for everything oh
Ehh my mama ehhh
I remember I sold plantain ohhh
Now my story don change
Dem want make I go back again ohhh
Lie lie to lie lie I no go fall
Believe in yourself everybody

Curiosidades sobre a música Plantain Boy de Timaya

Em quais álbuns a música “Plantain Boy” foi lançada por Timaya?
Timaya lançou a música nos álbums “De Rebirth” em 2010 e “Best Of Timaya” em 2014.

Músicas mais populares de Timaya

Outros artistas de African hip hop