If To Say

Everybody just hear am eh eh
Blaze it up
Stand up
Everybody now
Everybody now
Everybody now
Timaya is a very bad sharp nigga
Well I'm a very bad sharp nigga
Chai

Well I say if to say I be wrestler
I for become a Hulk Hogan
If to say I be boxer chai
I for become Mike Tyson eh
What of if to say I be actor my brother
I for be John Njama eh
Eh right now I be musician
That’s why dem call me Timaya

Everybody say
Timaya wey dey strike like a thunder
Wey everybody don begin to dey wonder
Make una wait I go take una go higher
Mama and papa dem begin to dey wonder
Dem say I dey cause wahala
Make una wait una never see me tire
If to say if to say
If to if to if to say

If to say I be woman eh eh
I for become my mama eh
If to say I be governor chai
I for become Donald Duke eh
What of if to say I be president my brother
I for become Mandela
Right now I be musician
Everybody call me Timaya eh

If to say I footballer
I for become Okocha eh
If to say I be pastor chai
I for become David Oyedepo
What of if to say I'm a freedom fighter
For Asari Dokuwo eh
Oh right now I'm a musician
That’s why they call me Timaya

Everybody say I'm good at what I do my brother
Any competition I swear is a failure chai
Nobody wey go fit be like me eh
I no go fit be like you eh

If too say I'm a militant eh
I for become hmm hmm
Eh right now I'm a musician
Everybody call me Timaya eh

If too say I be DJ
I for become Jimmy Jatt eh
If to say I be producer
I for become K Solo eh
What of if to say I comedian
I for become I GO DIE eh
Oh that’s why any time I come
Everybody call me Timaya eh

If to say I be NLC president
I for be Adams Oshomole eh
If to say I be thief eh
I for become money eh eh
What of is to say I get airline
I for become Aero Contractors
Oh right now right now
Everybody screaming Timaya oh

If to say I get bank eh
I for get Oceanic Bank eh
If to say I be very bad sharp guy
I for become Odembe eh
What of if to say I'm a hypotec nigga
I for become 2face Idibia
Oh right now I'm a musician
That’s why them call me timaya

If to say I be marketer chai
I for become Abu Ventures eh
If to say I be banker
I for become my papa eh
What of if to say I be country my brother
I for become Nigeria eh
Oh Nigeria na my country my brother
Bayelsa na my state eh

If to say I be state eh
I for be like my Bayelsa eh
If to say I be vice president
I for be Goodluck Jonathan eh
What of if to say I be presenter
I for become Andre Blaze oh
Oh but for radio my brother man I say
Dan Foster you are too much eh chai

If to say I be speaker chai
I for be Tonye eh
If to say I get too much mouth
I for be Kenny and D1 eh
Me I like it the way
That's why me I love Obama
Eh eh eh eh
That why dem call em Timaya
If to say I humble he
I for be Hakeem eh
Me I for like to be like Dorrat

I dey admire some people for this life
Papa Fela na number one eh
Just because I be musician
Everybody call me timaya
If to say if to say
If to if to if to say eh
If to say if to say
If to if to if to say
If to say if to say
If to if to if to say
If to say if to say
If to if to if to say

Curiosidades sobre a música If To Say de Timaya

Em quais álbuns a música “If To Say” foi lançada por Timaya?
Timaya lançou a música nos álbums “Gift and Grace” em 2008 e “Best Of Timaya” em 2014.

Músicas mais populares de Timaya

Outros artistas de African hip hop