Buru

Ooh aii
Wetin dey save me na my most high
Nothing can be bigger than my God
Agam e buru hallelujah buru eh
Para hallelujah para

Wetin dey save me na the most high
For this life nothing can be bigger than my God
Agam e buru hallelujah buru eh
Para hallelujah para

Many people waiting for you to fail oh
Dem go wait till them grow old oh
Cos agam e buru hallelujah buru eh
Para hallelujah para
Many people dey pray make Timaya fail oh
Dem go wait till them grow old oh
Cos me agam e buru hallelujah buru eh
Para hallelujah para

Wetin dey save me na the most high
Nothing can be bigger than my God
Only you I put in all my trust oh
That's why for this life me I can't ever give up oo

No mind them eii eh
Nana we eh mia kado eh
Every time I leave you say I say

Nothing can be bigger than my God oh
For this life only you I put in all my trust oh
Agam e buru hallelujah buru eh
Para hallelujah para
Nothing can be bigger than my God
Only you I put in all my trust oh
Agam e buru hallelujah buru eh
Para hallelujah para

Dem say I no go go far right
Now I don dey go higher yeah
Dem say I no go see front
Whenever I come me I just dey drop fire chulo
No mind them eh eh
The people just dey envy
Dem wan shut down chulo eh
Telling me say I no go go far papi
Me ah my name is not Lucifer ouh oh

Nothing can be bigger than my God o
For this life only you I put in all my trust oh
Agam e buru hallelujah buru eh
Para hallelujah para eh
Aii aii yeh
Nana we eh mia kado eh
Ine bolo ine bolo i ne ye
Agam e buru hallelujah

Curiosidades sobre a música Buru de Timaya

Quando a música “Buru” foi lançada por Timaya?
A música Buru foi lançada em 2020, no álbum “Gratitude”.

Músicas mais populares de Timaya

Outros artistas de African hip hop