African Party
Hold my kabaa
Make I hold my taata my lover
Hotter than di whul sun
Mi seh hold my kabaa
Make I hold my taata my lover
All of the champion bulla inna di dance floor
Raise your bottle up inna di air borr
Buss it up stick it up
Everybody knows say we call it short
Manna big time bulla
See my phone ei dey ring
Ebi me dem dey holla say
From Kutonuu I enter Duaila international
If I wan chop soya my guy I swear
I dey count am Dollar
Comot for there we be bulla bhim
African party party party
Party party party
African party party party
From my life I go chilling eh eh
African party party party
Party party party
African party party party
From my life I go chilling eh bhim
Only pretty pretty gyal’s dem alone
Money inna bank we no take no loan
Fly with the jet dem dey play with drones
Zaag and Dela nobody takes our throne ei yoo ei yoo ei yoo
Whine for me make I spend my money on you eh
Sweet sweetie eh l go spend my money
Hold my kabaa
Make I hold my taata my lover
Hotter than di whul sun
Mi seh hold my kabaa
Make I hold my taata my lover
Party party party
Party party party
African party party party
From my life l go chilling eh eh
African party party party
Party party party
African party party party
From my life l go chilling eh
All of the champion bulla inna di dance floor
Raise your bottle up inna di air borr
Buss it up stick it up
Everybody knows say we call it short
Manna big time bulla
See my phone ei dey ring
Ebi me dem dey holla say
From Kutonuu I enter Duaila international
If I wan chop soya my guy I swear
I dey count am Dollar
Comot for there we be bulla bhim
African party party party
Party party party
African party party party
From my life l go chilling eh eh
African party party party
Party party party
African party party party
From my life l go chilling eh bhim
Only pretty pretty gyal’s dem alone
Money inna bank we no take no loan
Fly with the jet dem dey play with drones
Zaag and Dela nobody takes our throne ei yoo ei yoo ei yoo
Whine for me make I spend my money on you eh
Sweet sweetie eh I go spend my money
Hold my kabaa
Make I hold my taata my lover
Hotter than di whul sun
Mi seh hold my kabaa
Make I hold my taata my lover
Party party party
Party party party
African party party party
From my life I go chilling eh eh
African party party party
Party party party
African party party party
From my life I go chilling eh
Sweet sweeter ah
You give me the beat eh