Enough

I no go dey vex when I don chop
I no go dey chat when I get call
Dem no go dey breathe when I don come
Everybody know say Jesus is the son of GOD
I dey like to dey show off
Bad energy Ehn I go take off
Sleeping on me you better wake up
Cos I dey hot, for the game I dey play rough

I’m enough
Thank God say I’m enough
Na where I dey work I dey chop
Eba O ma le dun bi iyan
Dun bi Iyan

I’m enough
I dey chop life like a boss
Na where I dey work I dey chop
Eba o ma le dun bi iyan
Dun bi iyan

I no dey talk shit when I don brush
I dey wear suit when I go church
Omo e be dem wey dey rush us
I dey boss up, Ofada with enough sauce
Spyro, coming through with the ghen ghen
Esho wey I wear no be yeye
Everything crisp and nice
No be beans and rice to be fresh to the bear bear

I’m enough
Thank God say I’m enough
Na where I de work I de chop
Eba O ma le dun bi iyan
Dun bi iyan

I’m enough
I dey chop life like a boss
Na where I dey work I de chop
Eba o ma le dun bi iyan
Dun bi iyan

Ah cinema
See them be looking at me like say I be cinema
And now they tell me say the way I do am be like magic magic
And now they wanna copy my skills ...yea yea
And I ain’t even doing much
And it’s a bang bang when I pull up in a Porsche
Now the shorties they be wanting more
I give them 4 5 6 but its not enough

Follow my ah
Follow my ways
I be Tony Montana no de berate
Shey ni maaan nowo biti Bill Gates
Emi o wa shere Nile aye yiii

Músicas mais populares de Spyro

Outros artistas de Afrobeats