Tomorrow Tomorrow

Charles Nii Armah Mensah

No joke oo hmm
These tings weh I see make me strong to dis day
Ano play ano come play

Dem say I be masquerade
Make dem talk I go up my game
Shatta Movement my parade
Money haffi make high pon it high pon it
Me ano dey watch nobody hey
No play wit my money hey
Man issa winner
Namo ni kε baa nga shina
I dey see dem like cartoon
I be lion dem be baboon
Prove dem wrong wit tattoo
Some of dem ano be ayε part 2
What they no fit do I can do
Mε aduu εsumor kwaadu
Wor yi amε round 1 round 2 norr amε kεε Shatta εdza buu

Everyday we geng geng beng beng beng beng beng beng yeh
Everyday we do am oo widawt dem widawt dem yeh
Tomorrow tomorrow I go make am yeh
And I go buy motor private jet yeh
Everyday we geng geng beng beng beng beng beng beng yeh
Everyday we do am oo widawt dem widawt dem yeh
Tomorrow tomorrow I go make am yeh
And I go buy motor private jet yeh

Everyday beng beng beng beng
We dey collect dem dem
We dey party party
Article Wan say ngengengengen
Money for pack like Kumasi taylor
January July November December
Namo gyi wa oya soldier you no know say soldier be hiiewa
Wey shamitoo tomor tequila
Wonkyi dadε yaabi Togeda
Kε Wakanda yε America noni we no deh watch da weather
Me I be cool and I get the cheddar
You know why they know be better
I just receive letter
See contract see the cheddar

Everyday we geng geng beng beng beng beng beng beng yeh
Everyday we do am oo widawt dem widawt dem yeh
Tomorrow tomorrow I go make am yeh
And I go buy motor private jet yeh
Everyday we geng geng beng beng beng beng beng beng yeh
Everyday we do am oo widawt dem widawt dem yeh
Tomorrow tomorrow I go make am yeh
And I go buy motor private jet yeh

Dem say I be masquerade
Mek dem talk I go up my game
Shatta Movement my parade
Money haffi make high pon it high pon it
Me ano dey watch nobody hey
No play wit my money hey
Man issa winner
Namo ni kε baa nga shina
I dey see dem like cartoon
I be lion dem be baboon
Prove dem wrong wit tattoo
Some of dem ano be ayε part 2
What they no fit do I can do
Mε aduu εsumor kwaadu
Wor yi amε round 1 round 2 norr amε kεε Shatta εdza buu

Everyday we geng geng beng beng beng beng beng beng yeh
Everyday we do am oo widawt dem widawt dem yeh
Tomorrow tomorrow I go make am yeh
And I go buy motor private jet yeh
Everyday we geng geng beng beng beng beng beng beng yeh
Everyday we do am oo widawt dem widawt dem yeh
Tomorrow tomorrow I go make am yeh
And I go buy motor private jet yeh

Yehhh! Widawt dem
Buy motor private jet yeh
Make dem play buy our jet yehh
Dem go see
For life

Curiosidades sobre a música Tomorrow Tomorrow de Shatta Wale

De quem é a composição da música “Tomorrow Tomorrow” de Shatta Wale?
A música “Tomorrow Tomorrow” de Shatta Wale foi composta por Charles Nii Armah Mensah.

Músicas mais populares de Shatta Wale

Outros artistas de Dancehall