WhatsApp

Afolabi Loseyi Balogun, Emoseh Khamofu

Who be that guy wey dey text you?
I no dey check your WhatsApp
That's not my thing, baby
I no like talk wetin go vex you
Main reason I dey make you dey wet
I no wan lose you to another mugu
Eiya, sare wale
Ara mi ti wa l'ena, eiya
You high me like monkey tail
You make my thing ejaculate
I no fit dey masturbate
Jekin we le ma ka tan le
You must give me accolade

Afurimghinanya
I wan know your family
Promise nah galilee
Bami for nnagi
I go call sunny ade
Ebenenezer obey
Only you fit hold me down

Yeah
Who be that girl wey dey text you?
I don't like bullshit
I don't like nonsense
I don't like sharing
Oya come wha you say?
Asking me how did I get this way
Seyi, sometimes you're not the vibe
When you saw me
I know you saw me with my bros (with my bros)
Tell me say you get hoes
But I smell them with my nose (with my nose)
I no like relationship wey go keep me on my toes (on my toes)
Are you gonna make me sweat or show me love instead?

Afurimghinanya
I wan know your family
Promise nah galilee
Bami for nnagi
I go call sunny ade
Ebenenezer obey
Only you fit hold me down

Curiosidades sobre a música WhatsApp de Seyi Vibez

De quem é a composição da música “WhatsApp” de Seyi Vibez?
A música “WhatsApp” de Seyi Vibez foi composta por Afolabi Loseyi Balogun, Emoseh Khamofu.

Músicas mais populares de Seyi Vibez

Outros artistas de African music