Ryhm & Bass

Micheal Mayowa

(Dem wan pour sand; sand for my garri eh..)

yeah yeah yeah yeah yeah ........

Ama party dola o
we go jaye wo; ale
Ama party dola o
yeah yeah yeah yeah yeah ........
Ama party dola o
we go jaye all night , we go jaye wo,
Ama party dola o
(kole su wa rara)

When I start me I no dey finish on time o
I dey take my time o
Shey u want make I fast
You want make I slap;
I no get time o
(yeah yeah;)

Play you the gbedu wey get rythm nd bass
Find you the level wey go make you mad pass
Bum soft like a baby pampers(Diper)
You wan stop gele
I jus start jere
Play you the gbedu wey get rhythm nd bass
Find you the level wey go make you mad pass
Bum soft like a baby pampers(Diper)
You wan stop gele
I jus start jere
Ama party dola o
we go jaye wo; ale
Ama party dola o
yeah yeah yeah yeah yeah ........
Ama party dola o
we go jaye all night , we go jaye wo,
Ama party dola o
kole su wa rara

Kile dale !
kile dale o!!!
Ara yin o bale

Its such a pity
Everybody con dey run kiti-kiti
And their children dey for another city
what they can do for the public sitting....
----- ------ ---------
Its such a pity
Everybody con dey run kiti-kiti
And their children dey for another city
what they can do for the public sitting....

Curiosidades sobre a música Ryhm & Bass de Scar

De quem é a composição da música “Ryhm & Bass” de Scar?
A música “Ryhm & Bass” de Scar foi composta por Micheal Mayowa.

Músicas mais populares de Scar

Outros artistas de Hard rock