Let Me Love You [Album]

Run town

It is Runtown ooo
Eh eh
Maleek berry

My baby get am oo the way she roll am oo the way she take am oo eeeh
Baby you gather oo nobody badder oo my baby fire oo eeh

Mama oo oh
Let me love you eh eh
Baby yee ee
Let me love oo oh

I just wanna kiss and hold you
Hold you down my baby
My girl I no fit be without you
Love you long time baby

Understand say na only she I see for the other side say na Runtown she want
No other man yeah though I travel far and wide
Na she dey my mind yeah

Omalita nwa legodim anya babym oo I am so in love with you
Ima kwa na igbawam aka mbe iji uwa nisi baby dont you know

Baby dance eh baby dance eeeeh
Turn around eeh turn around eeeeh

My baby get am ooh the way she roll am ooh
The way she take am ooh
Baby you gather ooh nobody badder ooh my baby fire ooh eeh

Mama oooh
Let me love you oooh
Baby yee ee
Let me love you oo oh

Say I just wanna love you
So you should let me love you
Say na craze I done dey craze
If I talk say dem other girls fine pass you
Say nobody pass you
Baby girl I say nobody pass you
Anything wey you want I go dash you
Anything wey you want I go dash you

Omalita nwa legodim anya babym oo I am so in love with you
Ima kwa na igbawam aka mbe iji uwa nisi baby dont you know

Baby dance eh baby dance eeeeh
Turn around eeh turn around eeeeh

My baby get am oh the way she roll am ooh the way she take am ooh
Baby you gather ooh nobody badder ooh my baby fire ooh eeh

Mama oh
Let me love you eh eh
Baby yee ee
Let me love you oo oh

My baby get am oh the way she roll am ooh the way she take am ooh
Baby you gather ooh nobody badder ooh my baby fire ooh eeh

Mama oh
Let me love you eh eh
Baby yee ee
Let me love you oo oh

My baby get am oh the way she roll am ooh the way she take am ooh
Baby you gather ooh nobody badder ooh my baby fire ooh eeh

Mama oh
Let me love you eh eh
Baby yee ee
Let me love you oo oh

Curiosidades sobre a música Let Me Love You [Album] de Runtown

Quando a música “Let Me Love You [Album]” foi lançada por Runtown?
A música Let Me Love You [Album] foi lançada em 2015, no álbum “Ghetto University”.
De quem é a composição da música “Let Me Love You [Album]” de Runtown?
A música “Let Me Love You [Album]” de Runtown foi composta por Run town.

Músicas mais populares de Runtown

Outros artistas de Contemporary R&B