Reality [Album]

Paul Okoye

Uh uh uh
O e e
A ai

I’m sorry I’m I’am I’m sorry eh e
I’m sorry I’m I’am I’m sorry eh e
I’m sorry I’m I’am I’m sorry eh e
I’m sorry I’m I’am I’m sorry eh e

Some say that I’m blind no be my way there’s nobody like you
I gave you my heart then you throway eyah
I can’t believe say na the person wey dey try to deceive me ehh
A girl sexiness no be play play eyah

Girl I go die for your body oh
Girl me I go fight anybody yeah
Any baga wey go try me dem go soji oh
Cos dem other girl dem no sabi oh
Girl I go die for your body oh
Girl me I go fight anybody yeah
Any baga wey go try me dem go soji oh
Cos dem other girl dem no sabi oh

Girl I don’t mind if na fight I go fight for you eyeah
And I don’t mind if na to cry I go cry for you eyeah
I don’t mind mind mind
Me I fit do anything for you
Girl if na to die I no go die for you cos this is reality

I’m sorry I’m I’am I’m sorry ye a
I’m sorry I’m I’am I’m sorry this is reality eh e
I’m sorry I’m I’am I’m sorry na reality eh e
I’m sorry I’m I’am I’m sorry e

She got a lot of sugar daddy dem plenty eyeah ahh
I know say my girl no be centy cos I know what I’m feeling
Gucci Lv she get am
Channel fendi ferragamo bentley
Lamborghini benzy she get am
See my life and my pocket empty

It’s not easy to be a man oh
I’m just a hustler
And I want to survive oh
E’no easy It’s not easy to be a man oh
I’m just a hustler
And I want to survive oh just to survive

Girl I go die for your body oh
Girl me I go fight anybody yeah
Any baga wey go try me dem go soji oh
Cos dem other girl dem no sabi oh
Girl I go die for your body oh
Girl me I go fight anybody yeah
Any baga wey go try me dem go soji oh
Cos dem other girl dem no sabi oh

Girl I don’t mind if na fight I go fight for you eyeah
And I don’t mind if na to cry I go cry for you eyeah
I don’t mind mind mind
Me I fit do anything for you
Girl if na to die I no go die for you cos this is reality

I’m sorry I’m I’am I’m sorry ye e
I’m sorry I’m I’am I’m sorry this is reality eh e
I’m sorry I’m I’am I’m sorry na reality eh e
I’m sorry I’m I’am I’m sorry e

Girl I go die for your body oh
Girl me I go fight anybody yeah
Any baga wey go try me dem go soji oh
Cos dem other girl dem no sabi oh
Girl I go die for your body oh
Girl me I go fight anybody yeah
Any baga wey go try me dem go soji oh
Cos dem other girl dem no sabi oh

Girl I don’t mind if na fight I go fight for you eyeah i go fight for you
And I don’t mind if na to cry I go cry for you eyeah me I go cry for cry for you
I don’t mind mind mind
Me I fit do anything for you
Girl if na to die I no go die for you cos this is reality

I’m sorry I’m I’am I’m sorry eeh e
I’m sorry I’m I’am I’m sorry this is reality eh e
I’m sorry I’m I’am I’m sorry na reality eh e
I’m sorry I’m I’am I’m sorry

Curiosidades sobre a música Reality [Album] de Rudeboy

De quem é a composição da música “Reality [Album]” de Rudeboy?
A música “Reality [Album]” de Rudeboy foi composta por Paul Okoye.

Músicas mais populares de Rudeboy

Outros artistas de Afrobeats