Feel the Difference

Donald Remedy

Make no body para for my head o
Cause my new life don dey trend o
Bad days are gone I go shayo to the end
Make Dem talk all dey want say me no go send
They don't know what I passed through forget o

Those days I say e dey red....
I no get money for dorime...
She come my house she no lie for bed..
Mo gbadura si Olorun si bota my bread

All night I dey work I no follow Dem play
Cause I really want the best I dey fast and pray
See my life now ..ajee..the maga don pay
Call Dem ..make Dem

Feel the difference
Take a look at us now and then we're not the same..
All em ladies all over me.iys making
How I feel loved again
Wen money come wen money come
Dem go feel the difference eh..

Before you celebrate my glory..my glory o
You should know my story..my story
My life back then was in misery
Not worthy of history
But grace found me and rescued me
And that's why I

I dey pimpi my rycle wid a pixie Dimples
fresh boy two Dimples zero pimples
I dey ginger my swag I no dey mind people
money dey romance my chest my breast and nipples

gone are those mgbe anyi natu swag na rag
chukwu tinyere ahu be anyi natu oru wee bunye anyi the bag
help me tell Dem say I dey around..I don come back from lag
say the maga don pay ..and the cashout too loud

if you fucked up last year this year receive sense
if we no make mama then what's the essence
aboby hustle this year go better you go buy the Benz
e no go take long Dem feel the difference

to all my nigas wey dey bomb steady cashout no bad
man made money..mhen
money made man mad
na my motto for the year ..I pray to God make e no hard

wen dey say the update dey cast we dey cashout
we dey confirm the PayPal zelle and cash app
omor this year na my year and my level go change
oga verify my payment slip..you can keep the change
I don enter the club like a lion dey be cub
so tell all man to shut up I'm about to shut down
ajee para full body no tell me to calm down
you can call me Pablo..cause I no wan pipe low..
this year na my year..let Dem know I don blow

Chorus
Feel the difference
Take a look at us now and then we're not the same..
All em ladies all over me.iys making
How I feel loved again
Wen money come wen money come
Dem go feel the difference eh..

Curiosidades sobre a música Feel the Difference de Remedy

De quem é a composição da música “Feel the Difference” de Remedy?
A música “Feel the Difference” de Remedy foi composta por Donald Remedy.

Músicas mais populares de Remedy

Outros artistas de House music