I No Use U Play

Shaydee, Praiz

See Girl I no use you play, girl I want you

Girl I want you, girl I no unde rate...ooh

(Shaydee hear me sing o)

Girl I no use you play o, girl I want you girl I want you, girl I no under rate o girl I need you girl I need you

Baby girl you're the only one, you're one in a million

And anytime when you come around...

Omo e dey burst my brain o

Baby girl me I no fit shout, for my mind me and you dey date

So come close make we relate(make we relate o)

For you alone e dey show

See girl I no use you play, girl I want you

Girl I want you, say girl I no under rate...o

Girl I need you, girl I need you

Say girl I no use you play...ooh

Girl I want you, girl I want you, say girl I no under rate o, I no go under ratе you lie lie

19 18 18 I say MOGbe, baby slowly...

19 18 18 I say I say, baby slowly...

19 18 18 I say MOGbе, baby slowly...

19 18 18 I say I say, baby slowly...

Say girl you know sey you fine, anything you say

I already comply, anything you do girl I gat your back

Baby sey na true, I tell you confirm shoyee

Girl you know say you bad, cuz' all the other

Dudes they really gone high, other girls Dem dey hold on whine, watin Dem dey feel e no concern me

Say girl I no use you play o, girl I need you

Girl I need you, say girl I no under rate o

Girl I want you girl I want you, say girl I no use you play o girl I need you girl I need you

Say girl I no under rate o girl I want you girl I want you...

19 18 18 I say MOGbe baby slowly

19 18 18 I say I say baby slowly...

19 18 18 I say MOGbe baby slowly

19 18 18 I say I say baby slowly...

Hey ojor fatima, the way you dey make me dey wonder

Amaka Amina, it's you...ye

Chioma Alima, see the way you moving mama SITA and I want you girl I want you

Everyday and every morning...

Girl I no use you play o, girl I want you

Girl I want you, say girl I no under rate o

I need you babeyy...I say girl I no use you play o

Girl I girl I girl I need you say girl I no under rate o

I want yooouuu

19 18 18 I say MOGbe baby slowly

19 18 18 I say I say baby slowly...

19 18 18 I say MOGbe baby slowly

19 18 18 I say I say baby slowly

Curiosidades sobre a música I No Use U Play de Praiz

Quando a música “I No Use U Play” foi lançada por Praiz?
A música I No Use U Play foi lançada em 2014, no álbum “Famous”.
De quem é a composição da música “I No Use U Play” de Praiz?
A música “I No Use U Play” de Praiz foi composta por Shaydee, Praiz.

Músicas mais populares de Praiz

Outros artistas de Contemporary R&B