Complicated

I see the game that you’re playing boy
Good boy put the blame on me
(Philkeyz)

Shey bi na love you
Need get me plenty o
I wanna give you some love
I wanting even though e no plenty

Because one day one day money
Money go full for hand
And no go there you best
I fit to buy you Benz
Thank you

It’s complicated you want to stay
But you want to go and jolly
Complicated cassava wey don
Grow e go soon turn garri
Complicated na wetin ghetto
I go still do you well
Complicated complicated

Instrumentals

Good playing on me
Good playing on me
I see the game that you are playing boy
Good playing on me (Yemi Alade)

Put it for my head
Carry am put am for my head
Me i no get wan comment
Oya make you get from my bed

I like friend
I abeg no take am personal, but I
Still love you, you gat to understand
Its complicated cated
I beg no do me wicked wicked
I say is complicated cated
And I still wanna spend the weekend with wilfred

Complicated you want to stay
But you want to go and jolly
Complicated
Casava web don grow e go still turn garri
Complicated na wetin i get o
I go still do you well
Complicated complicated

Chanting

Complicated is complicated oh no o

Outros artistas de Contemporary R&B