Testimony [Bonus]

I wan giving my testimony yo oooo
I'm killing the beat and I'm giving them hit o ay ay ay
Now I'm giving them everything o ooo
I'm living my life I don chop money ay ay ay
I don taste money ay

My guy I'm alergic to poverty you say wetin
So I'm using my sense to dey gather the properties say okay now no time o
Like the statue of liberty
Nobody knows tomorrow
So I'll be holding my destiny ay
As e be say na jungle o oo
Some people dey bubble o eyy
I continue the struggle o oo
The struggle dey double my hustle o ey
As e be say na jungle o oo
Some people dey bubble o ey
I continue the struggle o oo
Dey double my hustle eyee

Now I'm giving my testimony yo oooo
I'm killing the beat and I'm giving them hit o ay ay ay
Now I'm giving them everything o ooo
I'm living my life I don chop money ay
I don taste money ay

Na my testimony testimony my testimony
I don chop I don taste money ay
I don taste money ay
Na my testimony testimony my testimony
I don chop I don taste money ay
I don taste money ay
Je mappelle chop money eh eh ah

It's good to be saving for rainy days na so
Cause e no easy ey
Life is a delicate o ooo
So make una see me as evidence
Baba God na my confidence
His blessings are endless o ey

As e be say na jungle o oo
Some people dey bubble o ey
I continue the struggle o oo
The struggle dey double my hustle o ey
As e be say na jungle o oo
Some people dey bubble o ey
I continue the struggle o oo
Dey double my hustle eyee

Now I'm giving my testimony yo oooo
I'm killing the beat and I'm giving them hit o ay ay ay
Now I'm giving them everything o ooo
I'm living my life I don chop money ay
I don taste money ay

Na my testimony testimony my testimony
I don chop I don taste money ay
I don taste money ay
Na my testimony testimony my testimony
I don chop I don taste money ay
I don taste money ay

Testing Testing 123 ay okay

Je mappelle chop money eh eh
As e be say na jungle o oo
Some people dey bubble o ey
I continue the struggle o oo
The struggle dey double my hustle o ey
As e be say na jungle o oo
Some people dey bubble o ey
I continue the struggle o oo
Dey double my hustle eyee

Now I'm giving my testimony yo oooo
I'm killing the beat and I'm giving them hit o ay ay ay
Now I'm giving them everything o ooo
I'm living my life I don chop money ay
I don taste money ay
Now I'm giving my testimony yo oooo
I'm killing the beat and I'm giving them hit o ay ay ay
Now I'm giving them everything o ooo
I'm living my life I don chop money ay
I don taste money ay

Na my testimony testimony my testimony
l don chop I don taste money ay
I don taste money ay
Na my testimony testimony my testimony
I don chop I don taste money ay
I don taste money ay
Na my testimony testimony my testimony
l don chop I don taste money ay
I don taste money ay
Na my testimony testimony my testimony
I don chop I don taste money ay
I don taste money ay

Músicas mais populares de P-Square

Outros artistas de Reggae pop