Just Like Dat

Raoul John Njeng-njeng, Chris Alvin Sunday

Aaah
It's a ghen ghennn ghen

When I move you move
Just like that just like that
When I move you move
Just like that just like that
When I move you move
Just like that just like that
When I move you move
Just like that just like that

Omo I never see any girl wey fine like wey fine like
This your ikebe dey carry weight o ti poju o ti poju
Abegi begy am make e coperate oooh
This your body I dey appreciate
For liqua for rira
I know like wahala
For liqua for rira
Girl you selecti wahala
Lale yi ooh
Mo ti mu rami yoo
Mo ti yo mo ti yo mo ti redi lati joo
Lale yi ooh
Mo ti mu rami yoo,
Mo ti yo mo ti yo mo ti redi lati joo

When I move you move
Just like that just like that
When I'm move you
Just like that just like that
When I move you move
Just like that just like that
When I move you move
Just like that just like that

Mr Ragamuffin ooh yeye
Amaka get biggy bumbum
But she no sabi shake her biggy bum bum
What is the need of your biggy bum bum
When you no sabi shake that biggy bum bum
Ogaju sisi forever
The way that you gunning
We must leave here together
Lale yi oo
Mo ti mu rami yoo
Mo ti yo mo ti yo mo ti redi lati joo
Lale yi oo
Mo ti mu rami yoo
Mo ti yo mo ti yo mo ti redi lati joo

When I move you move
Just like that just like that
When I move you move
Just like that just like that
When I move you move
Just like that just like that
When I move you move
Just like that just like that
When I move you move
Just like that just like that
When I move you move
Just like that just like that
When I move you move
Just like that just like that
When I move you move
Just like that just like that

I say they call me Orezi ooh
Mr Ragamuffin raga raga ragamuffin eeh yee
When I move you move
Just like that

Curiosidades sobre a música Just Like Dat de Orezi

Quando a música “Just Like Dat” foi lançada por Orezi?
A música Just Like Dat foi lançada em 2016, no álbum “Just Like Dat”.
De quem é a composição da música “Just Like Dat” de Orezi?
A música “Just Like Dat” de Orezi foi composta por Raoul John Njeng-njeng, Chris Alvin Sunday.

Músicas mais populares de Orezi

Outros artistas de Afrobeats