Eru

Olamide Gbenga Adedeji

Blow the money blow the money
Make the people manya
Make the people manya o
Blow the money blow the money
Make the girls dem whine up
Make the girls dem whine up

Ko le remi rara
Ko le remi rara o
Eru omo eru eru ebe omo ebe
Eyin ma nawo tan
Awa alowo nle
Eru omo eru eru ebe omo ebe

Baby biko cooloo down
I want be your alobam
The thing wey you carry for back
Fit make a grown man start to de kneel down
Sangalo mi sangalo mi
Mu kolo mi mu kolo
Wa nawo mi wa nawo mi
Baby start to de go low

The way you
Skibi skibo bobo ski bobo
Tibi toropotor toh ropor
Give me opor por por por oporpor
O ye kalepopo kalepo
The way you
Skibi skibo bobo ski bobo
Tibi toropotor toh ropor
Give me opor por por por oporpor
O ye kalepopo kalepo

Blow the money blow the money
Make the people manya
Make the people manya o
Blow the money blow the money
Make the girls dem whine up
Make the girls dem whine up

Ko le remi rara
Ko le remi rara o
Eru omo eru eru ebe omo ebe
Eyin ma nawo tan
Awa alowonle
Eru omo eru eru ebe omo ebe

The way you you shaking that your ah
You dey make me wan to hmm
Girl I want to touch your ah
And I want to dance with you
This your body oleku
Kerewawa zulezu
Tell me what you want to do
Oya make we rendezvous

Skibi skibo bobo ski bobo
Tibi toropotor toh ropor
Give me opor por por por oporpor
O ye kalepopo kalepo
The way you
Skibi skibo bobo ski bobo
Tibi toropotor toh ropor
Give me opor por por por oporpor
O ye kalepopo kalepo

Ko le remi rara
Ko le remi rara o
Eru omo eru eru ebe omo ebe
Eyin ma nawo tan
Awa alowo nle
Eru omo eru eru ebe omo ebe

Curiosidades sobre a música Eru de Olamide

Quando a música “Eru” foi lançada por Olamide?
A música Eru foi lançada em 2020, no álbum “Carpe Diem”.
De quem é a composição da música “Eru” de Olamide?
A música “Eru” de Olamide foi composta por Olamide Gbenga Adedeji.

Músicas mais populares de Olamide

Outros artistas de Urban pop music