We Dey

Abdulmalik Bawa, Oluwatosin Ajibade, Ashley Nwachukwu, Alastair O'donnell, Emmanuel Nwosu, Malik Venner, Wade Oghenejabor

Zaga what?

You know the man dem bad
No man badder
King of me area
I know you see my doings
Top top shatta
Top militarian
Omo no dey frown
We never running from the feds
When I pull up with my gang
But they don't rate us
Our government don't pay us
Fuck the po-po, fuck the circus
Fuck them kpa

Two thousand and twenty vision
Omo omo, no go gock
Free all my people wey dem don lock up
Stay woke brothers, omo, don't fold up yeh
You know say me never fuck up
You no say me never fuck up
Twitter fingers, they be showing fake love
All my brothers stay woke

Na why I say
We dey here
We dey, we dey, we dey here oh
We dey, we dey, we dey here
We dey, we dey, we dey here
Na who dey here?
We dey here
We dey, we dey, we dey here oh
We dey, we dey, we dey here
We dey, we dey, we dey here

You know the man dem
Forget the fresh, I'm ugly
I've got too much money on me
Can't you see?
Na only their talk wey plenty
They can't even call an army
These silly niggas can't afford me
Out in a jet with my girl
And that's not a flex
Man never try to finesse
I never try to impress
New postcode, I changed my address

Two thousand and twenty vision
Omo omo, no go gock
Free all my people wey dem don lock up
Stay woke brothers, omo, don't fold up yeh
You know say me never fuck up
You no say me never fuck up
Twitter fingers, they be saying fake love
All my brothers stay woke

Na why I say
We dey here
We dey, we dey, we dey here oh
We dey, we dey, we dey here
We dey, we dey, we dey here
Na who dey here?
We dey here
We dey, we dey, we dey here oh
We dey, we dey, we dey here
We dey, we dey, we dey here

You know the man them

Two thousand and twenty vision
Omo omo, no go gock
Free all my people wey dem don lock up
Stay woke brothers, omo, don't fold up yeh
You know say me never fuck up
You no say me never fuck up
Twitter fingers, they be showing fake love
So all my brothers stay woke (all my people stay woke)

Na why I say
We dey here
We dey, we dey, we dey here oh
We dey, we dey, we dey here
We dey, we dey, we dey here

It's your boy Eazi (Zagadat)

Curiosidades sobre a música We Dey de Mr Eazi

Quando a música “We Dey” foi lançada por Mr Eazi?
A música We Dey foi lançada em 2023, no álbum “The Evil Genius”.
De quem é a composição da música “We Dey” de Mr Eazi?
A música “We Dey” de Mr Eazi foi composta por Abdulmalik Bawa, Oluwatosin Ajibade, Ashley Nwachukwu, Alastair O'donnell, Emmanuel Nwosu, Malik Venner, Wade Oghenejabor.

Músicas mais populares de Mr Eazi

Outros artistas de Pop-rap