Omo Mi

Aloba Ilerioluwa Oladimeji

Imole
(Ye-ahh, ye)

She love me, I love her too
Bad girl wey get tattoo
Call me for after two
I no dey sleep like ojuju
She sweet like vanilla
Joseph pelu Maria (Joseph pelu Maria)
I sabi her from my area (uh)
E dey make me sick like Malaria

Paddie mi, b'ojeja je (paddie mi, b'ojeja je)
Aje ngbo, kole dun mi (aje ngbo, koni dun mi)
Tori, emi mo l'odo yen (oh)
Mo de p'eja t'oma wun mi (p'eja pa t'oma wun mi)
Mo le pa Titus, mo le pa Kote
I no dey club but, mo le ra Rosé
When she's off, I be her battery
When I'm down, she be my chargie

Omo mi oh, omo mi oh
Oleku, oleku
Nkwobi oh, Nkwobi
O l'oyin oh, o l'oyin
Omo mi oh, omo mi oh
Oleku, oleku
Nkwobi oh, Nkwobi
O l'oyin oh, o l'oyin

She lie down, melo, tete-te
Give me Vybz like Cartel
High me like Martell
Many of my shit, she accept
Olohun, ma je a te
In the worst time she say I'm the best
If I para, she go follow vex
Many many things but make I rest

Make I tell you story (story)
Many bad things she dey do me oh (mm-mm)
Many bad things I do her too (mm-mm)
Mo kon follow oro inu Bible
"T'oba gba e l'eti otun, ko ko t'osi si"
"Love your neighbor as you love yourself"
So, I love her the way I love myself
Ja mi, my brother, I no fit trust myself, uh

Paddie mi, b'ojeja je (paddie mi, b'ojeja je)
Aje ngbo, kole dun mi (aje ngbo, koni dun mi)
Tori, emi mo l'odo yen (oh)
Mo de p'eja t'oma wun mi (p'eja)
Mo le pa Titus, mo le pa Kote
I no dey club but, mo le ra Rosé (mo le ra Rosé)
When she's off, I be her battery
When I'm down, she be my chargie

Omo mi oh, omo mi oh
Oleku, oleku
Nkwobi oh, Nkwobi
O l'oyin oh, o l'oyin
Mo le pa Titus, mo le pa Kote
I no dey club but, mo le ra Rosé
When she's off, I be her battery
When I'm down, she be my chargie

When I'm down, she be my chargie
(Boombah)

Curiosidades sobre a música Omo Mi de Mohbad

Em quais álbuns a música “Omo Mi” foi lançada por Mohbad?
Mohbad lançou a música nos álbums “Blessed” em 2023 e “Blessed - EP” em 2023.
De quem é a composição da música “Omo Mi” de Mohbad?
A música “Omo Mi” de Mohbad foi composta por Aloba Ilerioluwa Oladimeji.

Músicas mais populares de Mohbad

Outros artistas de Afrobeats