Who Talk

Adekunle Gold, Ria Sean, Bayoz Muzik

No be everybody go like you

This na reality o my guy

No be everybody go feel you

This na reality o na ni

If you walk on water

Dem go talk say you no sabi swim

If you dey fly o

Dem go talk say you no sabi walk

Who talk say man no fit turn hin lesson to a blessing

Who talk say babe no fit stand for road and get investment

Shine your eyes

Shine your eyes

Well well

Price dey rise

Come correcti o

Well

In my vibe

No deny

I decide

I love my life

Fuck with me

You go see

Don’t fuck with me

You might get zero chances

Moelogo

Live you life my dear

No be everybody go like you

This na reality o my guy

No be everybody go feel you

This na reality o na ni

If you walk on water

Dem go talk say you no sabi swim

If you dey fly o

Dem go talk say you no sabi walk

Who talk say man no fit turn hin lesson to a blessing

Who talk say babe no fit stand for road and get investment

Shine your eyes

Shine your eyes

Well well

Price dey rise

Come correcti o

Well

In my vibe

No deny

I decide

I love my life

Fuck with me

You go see

Don’t fuck with me

You might get zero chances

Curiosidades sobre a música Who Talk de Moelogo

Quando a música “Who Talk” foi lançada por Moelogo?
A música Who Talk foi lançada em 2021, no álbum “I - EP”.
De quem é a composição da música “Who Talk” de Moelogo?
A música “Who Talk” de Moelogo foi composta por Adekunle Gold, Ria Sean, Bayoz Muzik.

Músicas mais populares de Moelogo

Outros artistas de Afrobeats