Selense

Selense
If I see babe weysabi best I go love talk to her
And you sabi twerk è riIseoluwa
Wuruwuruwuruwuru to the answer
Baby please ma lo runjusheh bonanza fun wa

If you give me your love I go run away
Shehbina person wey them catch Loma pelole
Na the way you Dey bend make me feel okay
And your booty and breast bòshehfoLokeyi o mad
Selenseselense
Omotenashehjeje
This one wey you Dey dance like opelenge
Sheh tope and nene wan be legbe
This your kind of style ko ma selegbe
Ikebefefe damn men
Fregede like edè
Make me spend my last card but I wan sempe
If loving you naesè
Mehn I can’t repent
No nojare
Baby zehko to zehrie
Baby plss jo wò before 10 jowo Jen rie
I wanna see you on my bed Kin fegbe le è
I wanna lie down on your chest mofe rest le è
Baby jor ma fomowapelu è
But if you say no ko normal joroyakeru e
Have been waiting la ta nàabi wan so fun eh
Say I be the one for you
But in case you don’t know
If you give me your love I go run away
Sheh bi na person wey them catch la ma pe lo le
Na the way you Dey bend make me feel okay and your booty and your breast boshehfolokeyi o mad
Selenseselense
Omotenashehjeje
This one wey you Dey dance like opelengesheh tope and nene wan be legbe
This your kind of style ko ma selegbe
Ike be fe damn mehnfregede like edè
Make me spend my last card but I wan sempe
If loving you naesè
Men I can’t repent
No nojare

Would you allow me
Malogarasimimonimalogarasimi
Baby o

Would you allow me
Malogarasimimonimalogarasimi

Baby o oojare

Músicas mais populares de Mighty

Outros artistas de