Kiri kiri

Idris Olawale, St. Lewis Ochomma

Drey drey drey dre
I see it coming
I see it coming
I see it coming
Mofe ma ko rin Kiri kiri Kiri kiri (Kiri kiri )
Mofe ma ko rin Kiri kiri Kiri kiri (Kiri kiri )
Mofe ma ko rin Kiri kiri kiri kiri (Kiri kiri )
And i go wound them lyrically cally cally ahh
Mofe ma ko rin Kiri kiri Kiri kiri (Kiri kiri )
Mofe ma ko rin Kiri kiri Kiri kiri (Kiri kiri )
Mofe ma ko rin Kiri kiri kiri kiri (Kiri kiri )
And i go wound them lyrically cally cally ahh
When I say that I am dope my brother me I mean am
From here to the Philippines now check am
No man iller (Manila)
You na feel am
They Be running their rap like business
But I run rap as chicken for Christmas I gats kill am
I tell you brother my lines will make u stutter
My rhymes the way I dey plot am
E dirty pass gutter
Dey make me come dey wonder inside me and sun whose hotter
My lines are fucking dangerous brother abeg stop am
It's about the money oh yeah
We all know that oh yeah
Rappers do not blow yeah
They just switch their flows yeah
So they can get recognition  just across the globe yeah
Wondering if I would do the same my brother oh yeah
So they know about us
Make dem no dey doubt us
Make them no support us
Make them no contact us
Or post us for status
E no still affect us
It can never stop us
We go metamophors
Mofe ma ko rin Kiri kiri Kiri kiri (Kiri kiri )
Mofe ma ko rin Kiri kiri Kiri kiri (Kiri kiri )
Mofe ma ko rin Kiri kiri kiri kiri (Kiri kiri )
And i go wound them lyrically lyrically ahh
Mofe ma ko rin Kiri kiri Kiri kiri (Kiri kiri )
Mofe ma ko rin Kiri kiri Kiri kiri (Kiri kiri )
Mofe ma ko rin Kiri kiri kiri kiri (Kiri kiri )
And i go wound them lyrically cally cally ahh ( Ahh)
I feel it coming
I see it coming
I feel it coming
Mo fe kiri ninu benzo
Te ba gbo ladugbo yin no dey vex o
Just wanna play  kiri yes o ooo uhhh  ohhh
I feel it coming
I see it coming
I feel it coming
Mofe ma ko rin Kiri kiri Kiri kiri (Kiri kiri )
Mofe ma ko rin Kiri kiri Kiri kiri (Kiri kiri )
Mofe ma ko rin Kiri kiri kiri kiri (Kiri kiri )
And i go wound them lyrically cally cally ahh

Curiosidades sobre a música Kiri kiri de Lewis

De quem é a composição da música “Kiri kiri” de Lewis?
A música “Kiri kiri” de Lewis foi composta por Idris Olawale, St. Lewis Ochomma.

Músicas mais populares de Lewis

Outros artistas de Alternative rock