ordinary man

Joelson edema

I Dey grind yo yo
Steady chasing my paper no no
No no
Brother me I no mind
No no no no no
Wetin wan fall the strong man he no they
Wetin they sup
Ja mi tan fu mi ni loving o do me wrong
When I been down
Who I call
Shebi your Starboy before he don crawl yo yo
Make them talk
Shey them sey the vibe he no strong
It is wrong
I know my worth
I no fit bow because I wan ball

Na the money I Dey find
Na him be the formula
To many things wey they bother man
I'm looking I'm searching
I'm searching for a better life
I no fit to settle for nothing
I no wan be ordinary man
I wan they on fresh till I reach the other side
I no wan be ordinary person
I wan they on soft
Till I reach the other side

So as I go oh
Through the highs and lows
One thing sure
I'm gonna make my dough
Mah dough

The life of a man he no easy jare
Some kind times you gat sacrifice
You fit lose your mind
What you set your mind
Mentally go physically realize
I don realize
So I set my mind
On the prize
Highs and lows
As I go
One thing sure
I'm gonna make my dough
Oui
I'm going make my dough

I Dey grind yo yo
Steady chasing my paper no no
No no
Brother me I no mind
No no no no no
Wetin wan fall the strong man he no they

I no wan be ordinary man
I wan they on fresh till I reach the other side
I no wan be ordinary person
I wan they on soft
Till I reach the other side

So as I go oh
Through the highs and lows
One thing sure
I'm gonna make my dough
Mah dough

Curiosidades sobre a música ordinary man de KRISTA

De quem é a composição da música “ordinary man” de KRISTA?
A música “ordinary man” de KRISTA foi composta por Joelson edema.

Músicas mais populares de KRISTA

Outros artistas de Pop rock