so cruel

Rakhia Carter

Your love dey gbakam ishi o
Your love e dey mess with my head o
I been dey think sey you be the one for me
Yea yea
I wanted real bad to make it work
But over time your true colors came out
yea yea
But you know that you're sabotaging both of us
Even time and space can't make me move a muscle
When it comes to you the pain ain't worth the trouble
Every night when I dey my room
I dey think of the things you do
Wetin you do me dey so cruel
I no fit stick around you
Every night when I dey my room
I dey think of the things you do
Wetin you do me dey so cruel
I no fit stick around you
Every time you say you wanna talk to me
yea yea
You no even want to dey drop money
You go come dey talk say you dey broke
If you no trust me boy I no fit trust you too
Even time and space can't make me move a muscle
When it comes to you the pain ain't worth the trouble
Every night when I dey my room
I dey think of the things you do
Wetin you do me dey so cruel
I no fit stick around you
Every night when I dey my room
I dey think of the things you do
Wetin you do me dey so cruel
I no fit stick around you
I fell for you
Anything that you wanted I do for you
For you for you
Every night when I dey my room
I dey think of the things you do
Wetin you do me dey so cruel
I no fit stick around you
Every night when I dey my room
I dey think of the things you do
Wetin you do me dey so cruel
I no fit stick around you

Curiosidades sobre a música so cruel de Khia

De quem é a composição da música “so cruel” de Khia?
A música “so cruel” de Khia foi composta por Rakhia Carter.

Músicas mais populares de Khia

Outros artistas de Hip Hop/Rap