Man Down

Yea yea
Yea yea
Ohhhh yeahhh
Yea yea
Oh no
Oh no no no no oh no no no
Yeah

So many girls on the line
So many girls wey dey find me
Oh baby na you me I want
Oh baby na you me I need oh
If you no gree I fit to kpai
If you no gree I fit to cry
If you no gree I fit to run away yea (run away yea)

No let a man down, no let
No let a man down, rara
No let a man down, no let
No let a man down, baby oh
No let a man down, no let
No let a man down, rara
No let a man down, no let
No let a man down, baby oh

No let a man, baby oh
No no no no

No let a man down, baby oh
Baby oh

Yeah
So many girls dem dey like me
So many girls dem wan be my friend
Me I no like make dem free me
Cuz I want make you be my girl
No come dey form for me oh
No come dey do me strong thing oh
My bp dey rise e dey high o
So many girls that I left for you
Girl you will never let a strong man down
Hold me tight as the sun go down
Me I like when you come around
Bless your soul that's the only sound
Girl you will never let a strong man down
Hold me tight as the sun go down
Me I like when you come around
Bless your soul that's the only sound
Yeah

No let a man down, no let
No let a man down, rara
No let a man down, no let
No let a man down, baby oh
No let a man down, no let
No let a man down rara
No let a man down, no let

No let a man down, baby oh

No let a man, baby oh
No no no no
No let a man down, baby oh
Baby oh
Yea
Baby oh

Músicas mais populares de JT

Outros artistas de Trap