Door [Album]

Joseph Akinwale Akinfenwa

Mad
Joeboy pon deck

I wanna talk about the things
I wanna talk about the things wey I dey feel things wey I dey feel
I no dey say what I no mean
So if I tell you say I like you e be real ye

You got me confused eh
I’m in the mood eh
Ye ma shako what you want eh eh eh
Me I can do
You got me confused eh
I’m in the mood eh
Ye ma shako what you want eh eh eh
Me I can do

Egbami ejo
Bo shé n sé mi omo ko shé so
Abi na jazz wey you do me mi o mo
I dey for your house oya open your door oya oya open your door ye ye ye

Egbami ejo
Bo shé n sé mi omo ko shé so
Abi na jazz wey you do me mi o mo
I dey for your house oya open your door

Wetin I go talk again
Wetin I go do again to show you say you be
Wetin I go talk again
Wetin I go do again to show you say you be

Wetin I go talk again eh
Wetin I go do again to show you say you be
Wetin I go talk again eh
Wetin I go do again to show you say you be

If there’s something like eternity
Then for eternity I give you my all give you my all
Kala mania nedio npopo ne ti
If I be player I go put am on pause
Maame do you believe in second chances
Maame do you believe in soul ties
I have been looking for the one I think I have found her
I feel loved when I look into your eyes yeahhh

Egbami ejo
Bo shé n sé mi omo ko shé so
Abi na jazz wey you do me mi o mo
I dey for your house
Oya open your door oya oya open your door ye ye ye

Egbami ejo
Bo shé n shé mi omo ko sé so
Abi na jazz wey you do me mi o mo
I dey for your house oya open your door

Wetin I go talk again
Wetin I go do again to show you say you be
Wetin I go talk again
Wetin I go do again to show you say you be

Wetin I go talk again eh
Wetin I go do again to show you say you be
Wetin I go talk again eh
Wetin I go do again to show you say you be

I dey your door mebo kokoko
If I give you my heart don’t put am for floor
I dey your door mebo kokoko
If I give you my heart don’t put am for floor
I dey your door mebo kokoko
If I give you my heart don’t put am for floor
Oxygen mix

Curiosidades sobre a música Door [Album] de Joeboy

De quem é a composição da música “Door [Album]” de Joeboy?
A música “Door [Album]” de Joeboy foi composta por Joseph Akinwale Akinfenwa.

Músicas mais populares de Joeboy

Outros artistas de Contemporary R&B