Korobo

Daniel Diongoli

Dem say I no fresh
So I no casamigo
Because I no drive come
Dem no gree follow me go

Na because I no hustle
If not my skin
For don yellow
But I no settle
This na only God know

Baba answer me
Baba answer my prayer
Adekunle call
shey you pick up
I get bread Give me butter

You see the peer pressure
Don make me dey tire
I don roll my wheel tire
Shey you fit help me to drive am

Korobo korobo Korobo Korobo
Ogonor mor kiri mo teme dau
Fia fia teme koromor bo
Oh oh

Korobo korobo korobo
koro mor bo o
Ogonor mor kiri mor teme dau
Fia fia teme koromor Bo eh

I be young boy with no pedigree
I no finish school
So no get degree
But I no turn out
Wetin dem been think
Only God know this my destiny

I had to choose the life
Wey I go live
If I no do what I love
Then I dey sin
I didn’t choose this music
Music chose me
So I do it till the day
That I d.i.e

Baba answer me
Baba answer my prayer
Adekunle call
shey you pick up
I get bread Give me butter

You see the peer pressure
Don make me dey tire
I don roll my wheel tire
Shey you fit help me to drive am

Korobo korobo Korobo Korobo
Ogonor mor kiri mo teme dau
Fia fia teme koromor bo
Oh oh
Korobo korobo korobo
koro mor bo o
Ogonor mor kiri mor teme dau
Fia fia teme koromor Bo eh

Korobo korobo Korobo Korobo
Ogonor mor kiri mo teme dau
Fia fia teme koromor bo
Oh oh
Korobo korobo korobo
koro mor bo o
Ogonor mor kiri mor teme dau
Fia fia teme koromor Bo eh

Músicas mais populares de Idyl

Outros artistas de Middle of the Road (MOR)