Open & Close

Freeman Olord

Obokakwa Freeman

I get e girls for ikeja
Some dey chill for Malaysia
And any party wey them enter
Na open and close
Them dey dance now
They do it just like my mama
When she use to dance to fela kuti songs
They do it just like my mama
When she use to dance
Too fela kuti songs

I want too tell you a story
No be story oh
Me I want too tell you a story
No be story oh
Wetin them day call am
Open and close
Tell me wetin them day call am
Open and close...
Say my baby
Open and close
Open and close
Open and close
Sweet señorita
Open and close
Open and close
Open and close

A freeman aru, no mom Egba
A freeman aru, no mom Egba
A freeman aru, no mom Egba
A freeman aru, no mom Egba

As I enter the area
Shayo kpep for the area
All my men them dey here
We burning up trees in kalakuta
As the gbedu dey enter
All the Kele them dey feel am
Bossboy on the twelve side
Na open and close them dey dance now
Say men be balling in Eko
Straight from ojuelegba
Wey them never know
Do my own thing me I day on my own
My OLOTU EMA, am a king you should know

A freeman aru, no mom Egba
A freeman aru, no mom Egba
A freeman aru, no mom Egba
A freeman aru, no mom Egba

A freeman aru, no mom Egba
A freeman aru, no mom Egba
A freeman aru, no mom Egba
A freeman aru, no mom Egba

I want too tell you a story
No be story oh
Me I want too tell you a story
No be story oh
Wetin them day call am
Open and close
Tell me wetin them day call am
Open and close...

Say my baby
Open and close
Open and close
Open and close
Sweet señorita
Open and close
Open and close
Open and close

A freeman aru, no mom Egba
A freeman aru, no mom Egba
A freeman aru, no mom Egba
A freeman aru, no mom Egba

Freeman selection pon there place
Some dance all thing for the girl them to whine
Mo OLOTU Ema ahh

Curiosidades sobre a música Open & Close de Freeman

De quem é a composição da música “Open & Close” de Freeman?
A música “Open & Close” de Freeman foi composta por Freeman Olord.

Músicas mais populares de Freeman

Outros artistas de French rap