Tenk U

Kwabena Jones, Emmanuel Owusu Bonsu, Bondzie Mensa Ansah

B like man reach da age 2 reflect on more things
2 c pass yor features n da colors of yor skin
I force travel small wey I c da hosslins
Of da people da women n demma offsprings
Mek I dey ask questions man 4 do somtin
To contribute to build positive construction
I no go sit here den mek like I b som goody 2 shoes
Or I dey com save the world like som Scooby Doo dude
I get ma own ways
More times man dey 4get in blessins 4 being here 2day
We dey 4 get say we get mission wey we dey take dey play
Look wanna leaders
Look wanna teachers
Look all these so called friends dem say dem com relieve us
Many hundred years ago dey com in da name of Jesus
Da same people turn around den enslave non believers
clong with the believers
Da same tin dey happen 2day headed by strong decievers
I still b very inspired even tho oppressors screw up
We all fit do somtin if 1 person fit do am
Ma spirits b very high even tho dey go fit juke
We all go fit do somtin if these people fit do am

Patrice Lumumba Nbuya Nehanda Nzingha
Behanzin Imotep Shaka the Zulu
Tenkamenin Makeda Martin Luther King
Fredrick Douglas Bob Marley Joseph Hill
Mortimmo Planno Mahatma Ghandi Mama Theresa
Malcom X Booker T Dubois
Nat Turner Harriet Tubman Sojourner Truth
Yaa csantewaa Marcus Garvey Haile Selasie
Langston Hughes Neale Hurston Louis crmstrong
Rosa Parks Phillip Randolf Cheick cnta Diop
Kwame Nkrumah Sylvia Zomalt Steve Biko
Fred Hampton Thomas Sankara Peter Tosh
James Brown John Brown Lucky Dube
Fela Kuti Ephraim cmu Bob Cole
Faisal Helwani Nat King Cole Nina Simone

More power 2 da people
We all b 1 people
We b equal
We no b feeble
The camel enter the eye of the needle
Mek u no sit yor bottos top
Dey wedge these so called leaders
So so koliko puppets
Being led with strings by dem 2 mislead us
U wey u 4 make da best in life
Chale never ever giv op try
If we no dictate am
Dem go com wey dem go dictate giv we
Dem go squander everytin
Wey stone seff dey no go take giv we
Read think train
Get up stand up fight 4 yor right
Bleed stink pain
No sudden flight
Toil thru the night
No b black versus white
B poor man versus the suit n tie
Da youth 4 try
Learn about demma ancestors
Good better best
I shall never rest until I do my bestest
My bestest
My bestest

Curiosidades sobre a música Tenk U de FOKN Bois

De quem é a composição da música “Tenk U” de FOKN Bois?
A música “Tenk U” de FOKN Bois foi composta por Kwabena Jones, Emmanuel Owusu Bonsu, Bondzie Mensa Ansah.

Músicas mais populares de FOKN Bois

Outros artistas de