Sometimes

Kwabena Jones, Emmanuel Owusu Bonsu, Bondzie Mensa Ansah

Sometime ago me den Mensa dey cdisco
Rocking black n white wit dreams of rockin discos
Den we know say 1 day we go dey make history
Beatin on tables, the styles wer free
Free like medicine everywer has 2 b
B before even No Limit n Master P
P people everwer 4 wanna community
Dey tease we like somtimes da music no go b
Chale Mensa deez promoters dier dem 4 pay we
Else we go sack dem like no school fees
Dey 4 mek we see green like wet seaweed
So say we go hoppi like pothead e just see weed
E just see weed?
Yeh e just see weed
Ok blow am cool like som je sea breeze
Dey dey freeze plus nyanya inside da Mercedes
C deez broddez mek hot dey burn like S.T.D's
I dey reason like how e go dey
If I never leff Ghana till today
Wut like I go do? Hiplife or Reggae?
Hiphop or Highlife chale no b easy
4 sheezay somtimes u fit tear pastor seff
Jerry curls an tinz e no b rasta seff
Wey like me somtimes I go fit 2 b som clerk
7 to 7 dey waste ma whole life 4 work
People fit to greedy pass pigs
Y wanna judges dey wear white wigs?
Dash land 2 army bases 4m yankee
Time 2 mourn take out yor white hanky
Hanky panky wit university girls
Dey r dressin fancy n their children r hungry
N lookin really lanky but dey don't really care
Government moni payin 4 costs dey incur
Somtimes but mek we c how tinz go pan
Out into the fire from the fryin pan
Cake break fast after we wake
Keepin the apple of our eye away 4m the snake
Under the grass,
Lose guard mek yo enemies bite u under yor nyash
U 4 pull yor socks high if yor traaw b pias
Big up atinkelekeles n naa ko wias
I dey lov 2 play around like merry-go
cway, com again another day rain oh
ct the end of the pillow becomes pilolo
Up high, black hand side, u 2 slow
In pin seti pin in pin out
If u feel a certain pain shout am out
U get extra chow put som 4 my mouth
U no do am I go curse u plus gout
Wish say I hav more time
Magagazine conference plus time wey e prime
Like Optimus transformin mankind
Of tinz 2 which demma 1st eye b blind
Blind? Chale we all dey search n find
If u no hear we well den just press rewind
More tinz dey happin we all dey on the grind
But I dey wonder...Sometimes

Curiosidades sobre a música Sometimes de FOKN Bois

De quem é a composição da música “Sometimes” de FOKN Bois?
A música “Sometimes” de FOKN Bois foi composta por Kwabena Jones, Emmanuel Owusu Bonsu, Bondzie Mensa Ansah.

Músicas mais populares de FOKN Bois

Outros artistas de