Go Browse

Emmanuel Owusu Bonsu, Bondzie Mensa Ansah

Mek we go the cafe go browse

Mek we go the cafe go browse
Mek we go the cafe go browse
I 4 go check my e-mails e-mails
I 4 go check som ronnins ronnins
Mek we go the cafe go browse
Mek we go the cafe go browse
I 4 go check ma facebook facebook
I 4 go check ma myspace myspace

I dey bia da moni mek I do am 30 minutes?
Nah do am like 1 hour 30 minutes no go reach
Herr Kubolor u c da chick wey she just leff?
Chale den in boddi wey I wan sit seff
Shun am, by now seff in boddi dey toss
E b true, dem dey shadda so by now e no dey boff
Mek we chock 4 da corner do ah I no dey like the front
Nah I no go see tinz me the front wey I dey want
Hm so so bottos u dey watch, all day long
Ei wut dey happen?
Y?
Ma password b wrong?
I beg Mr Bossman, ma machine dey fool
Chale Mensa wut dey happen 4 der everytin b cool?
Ma machine dey bore me chale e no dey mek I log on
U dat, by now u turn yor caps lock on
Y u tink I don't know how to use a computer?
Ei me seff b like ma machine wan do yawa
Otweala
Ei!
E com back?!

Chale we 4 do fast den make the move
Heh! Everytin u dey order mek u order for 2
Chale u sure say the cc vim dey top?
Da link we get just dey b chale stop

Saka saka wa
Saka saka wa
Saka saka wa
Saka saka wawa

Wma3nnlsoav lets go!

Saka saka wa
Saka saka wa
Saka saka wa
Saka saka wawa

Curiosidades sobre a música Go Browse de FOKN Bois

De quem é a composição da música “Go Browse” de FOKN Bois?
A música “Go Browse” de FOKN Bois foi composta por Emmanuel Owusu Bonsu, Bondzie Mensa Ansah.

Músicas mais populares de FOKN Bois

Outros artistas de