Better Ronnin
Ok now jist we
B4 I go start mek we giv u history
We b som click like dat wey we dey operate in mystery
Ei agbala?
Nah, we just dey move consignments swiftly
Wey kind tinz?
Bum pads brazzia sexy panties
4 wer?
4m harbour we dey section potomantos
Take wana share b4 e even reach kantamanto
ch! Wait! So u wan mek we go steal panties den sell?
Chale, relax, just listen very well
Wana bossu dey owe we
Wey b like e wan brown we
We know wer e dey keep e moni
Wey e no dey d country
U c e sister b ma shordy
Wey she dey stay the house there
So e go go pick am on date
So say the coast go clear
I go shedda leff window open
So say u go fit enter
Leff the light on 4 the bedroom
Cut the mattress e center
Pack the cash for these bags inside
Go meet you by the roadside
Ok chale guys...b like the plan b tight
If e no b moni
If e no b better ronnin
If e no b solid move
Den we no dey wan know
Mek u take go
If u dey do y3 y3
If e no b j3
2 by 4
Go mek we bore
Mek u take go
We no dey wan know
But
If the nection b cool
Wey e go improve life 4 we n u
Den mek we do mek we roll
Chale mek we go
cnd
If the link b correct
Wey everytin dey connect
Wey nobody go suspect
Then oga mek we roll
Chale mek we go
Oh