Susanna

Dotman, Marshall Charloff

O wa lori okan mi
Susanna Susanna
I won dey chop your work baby o
Like tuwo shinkafa
Omate this your sexy body
Is causing disaster
Just feel at home
Mi casa su casa
Inna me bedroom tonight that thing we must to do am
And if the Kondo enter inside you must to feel am
I no be boko haram but I go find my way inna your sambisa
Molowo ju ti Babangida
Omo ase won try me but kan bida
I no fit explain wetin you dey do me
Bose n semi bii pe mo ti kuri
Inna the bedroom omo she be bully
Na me she dey ride she dey give it to me
Mon bebe e be you fii the night o
If you dey stranded me I fit be your ride o
Omo yii sha n fi ibadi terrorize me lo
O wa lori okan mi
Susanna Susanna
I won dey chop your work baby o
Like tuwo shinkafa
Omate this your sexy body
Is causing disaster
Just feel at home
Mi casa su casa
Inna me bedroom tonight that thing we must to do am
And if the Kondo enter inside you must to feel am
I no be boko haram but I go find my way inna your sambisa
Molowo ju ti Babangida
Omo ase won try me but kan bida
Bedroom tonight that thing we must to do am
And if the Kondo enter inside you must to feel am
I no be boko haram but I go find my way inna your sambisa

Molowo ju ti Babangida
Omo ase won try me but kan bida

Curiosidades sobre a música Susanna de Dotman

De quem é a composição da música “Susanna” de Dotman?
A música “Susanna” de Dotman foi composta por Dotman, Marshall Charloff.

Músicas mais populares de Dotman

Outros artistas de Afrobeats