True Love

Daisy, Benjamz

Aayeeyeye ee.. Aaayeyeye eeh eeh
Aayeeyeye ee..way!
They call me Daisy babe!!..(this beat ain’t normal!)

You bought a biggie motor for your bebe ooh
You bought a biggie mansion for your bebe ooh
No be say you no do good oh brother eeh
But-tu make sure she go Dey even when money no Dey.

Maka ego ahu gwu a gwu (eeeehee!)
The girl a gbado anya(eeeehee!)
A guy tie e tie (eeeehee!)
A girl a waba anya (eeeehee)
Ego ahu gwu a gwu(eeeehee)
The girl awaba anya(eeeehee)
A guy tie e tie(eeeehee)
The girl a gbado anya(eeeehee)

You get money oo
Try to spend on your woman oh brother
You get owo abeg-gi spend on your woman oo brother
But when e red, make she get say e dun red (eeh eeh)
Not when e red, she go begin dey fuck up
Mgbe ahu o subalu gi oyibo
I hate you die oo
Mgbe ahu o subalu gi oyibo
I go leave you commot-ti ooh (eeh eeh)
She call you don dada
Because say money dun gather..(eeh)
She call you don dada
Because say money dun gather eeh…
Shey you go dey if don dada turn to okada man?…
Shey you go Dey if don dada carry okada eeh..?!
Love is sweet, make we show good love-vu sister..
Love without sacrifice oo, no be love oo…
Ooh eeh…

You bought a biggie motor for your bebe ooh
You bought a biggie mansion for your bebe ooh
No be say you no do good oh brother eeh
But make sure she go dey even when money no Dey..

Maka ego ahu gwu a gwu (eeeehee!)
The girl a gbado anya (eeeehee!)
A guy tie e tie (eeeehee!)
A girl a waba anya (eeeehee)

Ego ahu gwu a gwu (eeeehee)
The girl awaba anya (eeeehee)
A guy tie e tie (eeeehee)
The girl a gbado anya (eeeehee)

If you love your man oo
No Dey use am play play eeh
If you love your woman no dey use am play play eeeh
Money no dey today, tomorrow e go dey eeh
Life no easy mana time wey e go take eeh
If he no get am today eeh
No go leave him find another
He been dey there yesterday eeh
Now you wan push him for gutter
If you check and calculate ooh
You go see say life better
And e get as e go be…
if you leave your man for olokpa (aahhaa eeeh..iyeee eehee!)
Even God-du no go like am (aahhaa eeeh..iyeee eehee!)
If you get sense make you check am (aahhaa eeeh..iyeee eehee!)

You get-ti the point now?!!…

Curiosidades sobre a música True Love de Daisy

De quem é a composição da música “True Love” de Daisy?
A música “True Love” de Daisy foi composta por Daisy, Benjamz.

Músicas mais populares de Daisy

Outros artistas de Pop rock