She Be Bae

David Adekiyesi

Atutupoyoyo!
Atu tu, atu tu, atu, atutupoyoyo!

I love you, she say!
People dey wonder, wonder wonder if she dey
Sekemi today!
People dey wonder, wonder wonder if you dey
Guy! she punch you
Omo na play
People dey wonder, wonder, wonder if I craze oooo
I love her!
She be bae
She be bae

Kiss me, love me baby, omo jowo
Jeki oju eletan
Koma ma lo tan wan
Tease me, please me
Se ama lo se wan
Jeki oju eletan
Koma ma lo tan wan
Koma ma kan wan o
Koma ma kan wan o

I love you, she say!
People dey wonder, wonder wonder if she dey
Sekemi today!
People dey wonder, wonder wonder if you dey
Guy! she punch you
Omo na play
People dey wonder, wonder, wonder if I craze o
I love her!
She be bae
She be bae

Need me, call me, baby omo jowo
Jeki eti eletan
Koma ma lo tan wan
Keep you, wife you
Se kawa lo be wan
Jeki eti eletan
Koma ma lo tan wan
Koma ma kan wan o
Koma ma kan wan o
(Cancel them)

I love you, she say!
People dey wonder, wonder wonder if she dey
Sekemi today!
People dey wonder, wonder wonder if you dey
Guy! she punch you
Omo na play
People dey wonder, wonder, wonder if I craze o
I love her!
She be bae
She be bae

Músicas mais populares de Crown

Outros artistas de Doom metal