Pim Pim

EZENWA OGBONNA, OLAWALE OLOFOORO

When them ask wetin you fit do for here
Inspiration go pull you through them go hear
Dem dey lose themselves to break you here
You hip you hop you no bruise for where

The forces dey behind you my dear
Even your misadventures bear good fruit well
Intentions pure go guide me there
Love na my parlor do here

No listen pim pim
Deliberate work dey pay listen
Follow your heart e no easy
Life not harder oduimi

No listen pim pim
Detractors detract listen
Na toxicity be the reason
Be real na backbone for good thinking

The matter plenty and the truth there
But every turn na your own too my dear
No let greed trample the truth you hear
Life dey sing your favorite tune you dey hear

No listen pim pim
Deliberate work dey pay listen
Follow your heart e no easy
Life not harder oduimi

No listen pim pim
Detractors detract listen
Na toxicity be the reason
Be real na backbone for good thinking yeah

Survival get hin own rules yeah
Hear your words before you spew them
Check your history the truth full there
Inspiration dey guide you through there

No listen pim pim
Follow your own rules strictly
Deliberate work dey pay listen
To betray self na high treason

No listen pim
Advise wey bitter the truth e be
You dey hunt corruption for my country
Nearly everybody go go prison
No listen pim

Curiosidades sobre a música Pim Pim de Brymo

Quando a música “Pim Pim” foi lançada por Brymo?
A música Pim Pim foi lançada em 2022, no álbum “Theta”.
De quem é a composição da música “Pim Pim” de Brymo?
A música “Pim Pim” de Brymo foi composta por EZENWA OGBONNA, OLAWALE OLOFOORO.

Músicas mais populares de Brymo

Outros artistas de