Folashade

Bad Boy Timz

Timz in the building
Young Fela oh yeah (Ozedikus Nwanne)

Wetin be if I start to talk
Many people wey no see me waiting by the door
Other girls wey dey use iPhone 6
When I be dey use Nokia torch (See)

Baby come clean to me like a Yankee sea
Make I seal things wey dem no see
All the people wey dey tell you make you no listen
Baby girl I no dey gbadun all these things
Baby she say she no go love me easy
She wan do me plenty strong things
She wan do me plenty strong things see
See the baby wey I give my love to
She don use me play Nintendo
She don give me Pick 2
Oh my girl you don't know
Cause of you I don go broke
Nitori e ni mo tun shey foh kolo
Olo olo olo olo
Yo yo yo oh

Folashade Folakemi
Shoma fi Ife ke mi
Wa shoma fi Ife ke mi yeah yeah yeah
Folashade Folafunmi baby oh
Shoma Fiayo fun mi
Shoma fi Ife wa mi ri

Omo yen dun gan
Oh well I got that figure yo yo
Oh when I see ya
Oh my heart dey scatter yo yo
Oh when I see ya
Oh baby girl l di ya ya ya
Oh when I see ya do do do do

Come through come through
Baby girl come through
I be the Coke in your fantasy wey you see through
Oh man I get the addict oh
I know the boy like say I be Samuel Eto'o
Carry your love for hand like I be handle
Oh baby girl no put me for ambush
Oh my girl girl girl girl girl
The matter long the matter plenty
Olomi wa je ta inn na pending
I wanna put you in a Bentley
See I wanna cruise you in a Bentley
The matter long the matter plenty
Olomi wa let me show you some something
Omo Ikorodu now in a Bentley
I wanna cruise you in a Bentley

Folashade Folakemi
Shoma fi Ife ke mi
Wa shoma fi Ife ke mi yeah yeah yeah
Folashade Folafunmi baby oh
Shoma Fiayo fun mi
Shoma fi Ife wa mi ri

Omo yen dun gan
Oh well I got that figure yo yo
Oh when I see ya
Oh my heart dey scatter yo yo
Oh when I see ya
Oh baby girl l di ya ya ya
Oh when I see ya do do do do
O shock won bakan duro na oh yeah
Ozedikus Nwanne

Curiosidades sobre a música Folashade de Bad Boy Timz

Quando a música “Folashade” foi lançada por Bad Boy Timz?
A música Folashade foi lançada em 2019, no álbum “Timz - EP”.

Músicas mais populares de Bad Boy Timz

Outros artistas de Afrobeats