Hope

Zeru Babel

Lover boy here so oo
Ets3mli

Be like I dey get some hope
I dey get kind hope
Be like i dey get some hope
I dey get kind hope
Be like i dey get some hope
I dey get kind hope
Be like i dey get some hope
I dey get kind hope

Day by day
Day by day
You always do like say am stupid
Am over it am over it
You treat me like I got no life to live girl
Or Is it because I got no one
Or u just being heart less yhyh
I figa u no even getti heart sef
But I no dey mind wetin u do nah your love I want chop daan yhyh

I swear i go die for you
You dey make I feel lively
From all the wrongs wey u dey take junze me
I go kpeme for your love
For your love
I swear i go die for you
You dey make I feel lively
From all the wrongs wey you dey take junze me
I go kpeme for your love
For your love
Cause

Nobody got u like I got u
Baby I'll dey der when u go through
Sacuf abi your remedy too
Baby I got u
Baby I got u
Nobody got u like I got u
Baby I'll dey der when u go through
Sacuf abi your remedy too
Baby I got u
Baby I got u
Yhyhyhyhyhyh

Be like i dey get some hope
I dey get kind hope
Be like i dey get some hope
I dey get kind hope

Kind hope
Kind hope yh
Take your risk then tight up tight up yh
Baby then I thought i thought
You might like to
Wise up wise up yh
Cause when the light off light off yh
We all just dey wise up wise up yh
And baby I thought i thought
Youuuuu might like to
Light up light up
Yeah yeah

I swear i go die for you
You dey make I feel lively
From all the wrongs wey u dey take junze me
I go kpeme for your love
For your love
I swear i go die for you
You dey make I feel lively
From all the wrongs wey you dey take junze me
I go kpeme for your love
For your love
Cause

Nobody got u like I got u
Baby I'll dey der when u go through
Sacuf abi your remedy too
Baby I got u
Baby I got u
Nobody got u like I got u
Baby I'll dey der when u go through
Sacuf abi your remedy too
Baby I got u
Baby I got u
Yhyhyhyhyhyh

Be like i dey get some hope
I dey get kind hope
Be like i dey get some hope
I dey get kind hope
Be like i dey get some hope
I dey get kind hope
Be like i dey get some hope
I dey get kind hope

Curiosidades sobre a música Hope de Babel

De quem é a composição da música “Hope” de Babel?
A música “Hope” de Babel foi composta por Zeru Babel.

Músicas mais populares de Babel

Outros artistas de UK alternative rock